Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why is it not popping? 😂
33 Yorum

Take ahm play first....😂😂

The suger and oil is too much nah

There’s difference between normal corn and popping corn I don’t think this is a popping corn

She go need to cover the pot before the thing go begin pop up

Turn am like 5 more years e go black and then pop. No worry

Them no Dey use Nigerian corn dey do popcorn 🍿 oooh

Na stew oh why you no add better fish 😂

Na stew ma, use better rice chop am 🤣🤣🤣 Nigeria matter tire the popcorn

Na stew Maybe you didn't remember to add fish and meat

I think the fire is low though😂😂

Small time it will pop 😂😂

She said the thing con be like stew make una find fufu for her abeg 😹

This one don go buy beans say na corn

No be so, just add your groundnut oil in a hot pot pure ur 🌽 corn close ur pot ,and it will start popping,or were do you live let me come and tech u???

The corn be like naija rappers no matter the oil wey u pour for der head them no go pop,make she chop am like dat

E Pop For Our Own House oooo ….. I don’t know how she take do her own 😂💔

Chop am like that, na China pop 😂🤣

This is the reason why I don't ordering from temu

😂😂

Because nothing is popping 😂

I guess the corn is not well dried.

Turn am to boiled corn ibeg

Next time don’t put sugar until it pops then you can now apply the rest ingredients. Just put corn and butter only first, then heat it up till it pops then you add other things

Common sense is not common in her head.... Cover that thing my friend...

How agbado wan take pop 😂

Oil too much 😂

Sugar Sugar Sugar

ADD GARRI

You are not meant to add oil

C R 7 too much

You know no sayings don cost. 9ja don reduce the POP from the CORN

Hhh

You're meant to cover it while stirring and you didn't measure your oil
