Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Why is it that men don’t use umbrellas even when it’s raining heavily?” — lady questions
189,110 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

That one no pain you, I see one boy Dey use umbrella under sun today, I nearly tear am slap

Once rain stop… you go forget your umbrella. 🌂 so no need.

Meet this guy to explain to you

Wetin Dey beat man pass rain ☔️ So wetin b rain 🌧️ wey man go Dey carry umbrella

Using umbrella is a gay movement

Na when the rain stop who carry umbrella de know say he carry load

I kept buying new umbrellas because I always forget the ones I leave behind. I guess it’s cheaper to dry my clothes than to keep buying umbrellas.

The thing is, anything that can not ft inside pocket, guys no dey really carry am. 😂 Umbrella is mostly for Jehovah witness and Maybe the guy is gay. 💔😂

Men no dey carry umbrella because: 1. Anything wey no fit enter pocket na extra load – we no be pack mules 2. Wet body dey dry for house, but carrying umbrella? That one na permanent feminine energy violation 3. Rain na free shower, why you wan pay for AC when breeze dey blow?

Because we're not Lee min ho or Cinderella

Getting wet is a woman's thing, men don't get wet, we don't have pvssies😄 Men get soaked and umbrellas don't solve that problem.

Them Dey show man power nh 😂

Take Jehovah's witness guys play first

Because we like to get wet Don’t y’all like to get wet too?

Because we actually need the rain the quench the fire that’s burning in us called Men’s responsibility. The life is burning us already, so we really need the rain. When I was young, I thought the meaning of man is having prick, but now I realise it’s an ability to be responsible for your responsibilities.

I be Adeboye son, I dey command rain make ee no touch me

It’s less about forgetting and more about conditioning. We’ve linked umbrellas to femininity, so many men don’t think to carry one until it’s right in front of them at the hour of need.

Guys way still dey use umbrella still dey? I can’t count how many I don buy in the past, once I carry am comot e no dey follow me come back house, I just stop buying!! When I no b salt why I won de run for rain? 🤧😂🤣

We carry umbrellas just that ours is not big enough, it’s always inside the wallet

Masculinity send most men to early grave in Nigeria. Sun go de over hot man go de shame to use umbrella 😭😭😭

I don’t carry umbrella because I’ll forget it when I get to my destination. Any umbrella that leaves the house with me is as good as gone.

Some say it’s pride, some say it’s fashion over function . But really, it might be a mix of habit, convenience, and social perception many men just don’t like carrying extra stuff, even if it means getting soaked. At the end of the day, rain doesn’t care about style… but maybe it should inspire a few umbrellas in men’s hands!

To carry umbrella is like work and forgetting it is another one especially when you nor need am in the first place. E better say rain beat us o 😂

Make I carry umbrella dey waka for road ???

omo that one concern you oo, if i sense small rain, a detachable umbrella dey inside my bag I go fly am sharp even if rain no fall and the sun too hot I go use umbrella

Men are not wired that way. Women incorporate it as their itinerary when leaving the house. W don't. I respect women for that though. They always plan ahead in everything, including carrying extra slippers just in case their shoe cut on the road.

Cause it's beautiful and will cool your Damn brain down.

As I dey think of daily 2k, Head dey hot. God send rain from up to cool the head wey dey hot, you wan make I con use umbrella? Make my brain melt??

My wife once told my oldest son to use umbrella because of the hot sun ☀️. Guess what he told her: "when I'm not gay, carry umbrella for what". I was low-key proud of him 🤗🤗🤗🤗

Men who use umbrella even under sun

Umbrella for head wey dey hot everytime?

Na the ones wey no starch their cloth

Na until night time umbrella ☂ users dey know say na load him carry-yoruba proverb. Time no dey

@callmetunde_ Men dont like stress shaaaa 39-47: 65,000
