Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why is Speed Darlington fighting like this?
143,251 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Nah this one vex me pass 😂😭😭

He was calculating how much he would get as the loser to complete his mansion.

Bro just want to do anything to complete his uncompleted building 😭😭😭😭

We no wan see Akpi for ring again😂

No be me you go kill oh 😁😁😁🙄

He want Cata to exhaust all his energy then he can begin his own punch, it’s a bad idea because Cata will be the same from beginning to end energy wise.

He’s not fighting He’s protecting himself 😂

Na the money baba want

Na only mouth he get 😂

If no be money and to dey renew fame wetin he dey find for stage

Person wey no sabi anything 😂😂

That nigga's crazy 😂😂

He’s scared😭😭😭😂

He was just there for the vibes😂😂

Even Ref dey laugh 😂

Na God know watin him dey find 4 ground 😂

This Carter sef na character 😂😅😅

speedy shaa o🤣🤣

Na fix match

Akpi throw punch

He's not there to win, only to survive in good shape till the timer runs out

Baba no sabi anything

Na ai no be Darlington

Speed Darlington can only fight with his mouth

Pooja put me for ring make u see different style naw😭

lol 😂

All fight na fight

This people can be funny 😁

Man wey get belle 😭😂
