Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Why is this not in my country?๐
74,701 Aufrufe โข vor 10 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

Omo no be life we dey live for this country

At all

Bandit waiting for you at the next turn like....

You fit drive am reach somewhere make VIO stop you ๐คฃ๐๐๐คฃ but jokes apart how can we really have fun in this country called Nigeria!!!???

Cuz of this ๐๐

Bandit waiting for you under that tunnel like

Before you reach the third lap bandits don block una.

Bandits waiting for you to finish the race b4 dem pack you๐

No be "booress" be this? Wey dem come design well.

@black_bhoy_ Which kind life we dey live for Nigeria sef Me I don tire o

Not me saying in my head "Iya re koshi kuro lona fun mi jor"

@_______Collins See bush everywhereโฆ put this thing for Nigeria bandit go still come kidnap person.

Because they don use the land to build estate so that they fit launder money

You go just see those men comot from those bushes pack all of una enter bush dy go ๐๐๐๐๐ You sabi the men wey I dy talk

This thing sweet

Nothing you wan tell me, Na boris cart of the old days be this thing . i enjoyed every bit of this video, its like I am the one riding it.

Thereโs some like this in Abuja, but I think itโs 2-3 persons per race

I wanna do this ๐๐คญ๐ฅนit looks fun and dangerous

All this kind thing wey dey make person happy small, non of of them dey this country. Even if dem do am sef, common man no go fit afford am . We go come still dey fear bandits, kidnappers and terrorist ..as I no believe in hell or heaven but I believe say Naija na hell on earth

For my country you see all those phone way dey their head fit no dey before them reach stoping point

Itโs in Ibadan

Set out first abeg

Cos if na ur country, as dem dey pass bushes on the side, na armed fulani militia u go dey see.

It's not in your country bcus fulanis can be waiting for you in the small bush beside you

@chucxteam I love this kind of adventure

Bruh I bumped twice

You lot are too busy with tribal hatred and religious extremism- una no deserve enjoyment abeg !

Cause your country no want make the poor passes get peace of mind for once till them die

In my country we don't know who the president is. Either the one that starts with T or the one that starts with P. Because the one with P gets more attacks than the one that starts with T

Bando boys already calculating their money

I really wanted to see this ghost rider

Until bandits come out from forest๐๐

You want make dem attach gun to an?

Na this thing go finally finish my money if e enter Nigeria

Youโre not meant to have fun in your country youโre meant to work hard.
