Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Why na jobless people sabi play game pass?๐ญ
25,810 Aufrufe โข vor 17 Tagen โขvia X (Twitter)
28 Kommentare

๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค, Abeg come give me that job application, I need am

See my helper o

You fit beat am for Codm, and I no whine you with that application ๐ซฃ๐ซฃ๐ซฃ

Guy na job application be him kryptonite๐ญ๐

Boondocks reference ๐

Manja don finally see e match ๐๐๐๐

No follow that guy comot anywhere again. Na wicked somebody. He begin teabag in the midst of mixups ๐คข๐ช๐ญ๐ญ

thatโs not true sha. ๐

Them beat you wetin no good ๐๐๐

This one na your unemployed enemy o

First time manja see n nemesis ๐๐

Go drink Red Bull ๐ญ๐ญ

Injustice 2. AHH those days. ๐

Sorry ๐น๐น

Spammers lmao

Who are you in this body ๐๐๐

These guys must be from SCOAN lol ๐

๐ญ๐๐๐ญ

See clean doggy style wey you set for ma

Your acct don finally dey active for here๐ฅ๐ฅ

Bro I wan challenge you for injustice oo ๐

Come to street fighter 6. Youll cry ๐

Haba

๐คฃ๐คฃ๐๐no be lie

๐ญ๐คฃ๐คฃ

Manja please nau ๐ญ๐ญ๐๐

You don jam today ๐

your girlfriend sef na werey

