ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Why she sef go off her phone ๐๐๐ญ
373,386 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
10 ๆก่ฏ่ฎบ

The funny tin be say, girl fit pick your call or even video call you while another man dey with her Itโs crazy mehnโฆ.

Guy go dey financially stable, gf go cheat on am with boy wey no get nothingโฆ Bro you no fit ever understand women..

Omo! That girl could be guilty. No girl would take another girl to her man house. She probably thought the guy wouldnโt react in her friendโs presence, then sheโll cook and the guy will forget the next day. Joseph, no gree o

She just silence got back seat , if she talk penre she go trek reach house

If na you? You go talk ๐

Have you updated your phone to iOS 17?

The lady is guilty of the charges

Chief justice

She wan dey whine dreamer

๐
