Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Why she sef go off her phone ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

373,386 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von ๐’Ž๐’๐’†
๐’Ž๐’๐’†vor 1 Jahr

The funny tin be say, girl fit pick your call or even video call you while another man dey with her Itโ€™s crazy mehnโ€ฆ.

Profilbild von ๐’Ž๐’๐’†
๐’Ž๐’๐’†vor 1 Jahr

Guy go dey financially stable, gf go cheat on am with boy wey no get nothingโ€ฆ Bro you no fit ever understand women..

Profilbild von George
Georgevor 1 Jahr

Omo! That girl could be guilty. No girl would take another girl to her man house. She probably thought the guy wouldnโ€™t react in her friendโ€™s presence, then sheโ€™ll cook and the guy will forget the next day. Joseph, no gree o

Profilbild von Brother G.O
Brother G.Ovor 1 Jahr

She just silence got back seat , if she talk penre she go trek reach house

Profilbild von ๐’Ž๐’๐’†
๐’Ž๐’๐’†vor 1 Jahr

If na you? You go talk ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Weather, Maps and some AI
Weather, Maps and some AIvor 2 Jahren

Have you updated your phone to iOS 17?

Profilbild von master_B
master_Bvor 1 Jahr

The lady is guilty of the charges

Profilbild von ๐’Ž๐’๐’†
๐’Ž๐’๐’†vor 1 Jahr

Chief justice

Profilbild von Koku Baboni
Koku Babonivor 1 Jahr

She wan dey whine dreamer

Profilbild von ๐’Ž๐’๐’†
๐’Ž๐’๐’†vor 1 Jahr

๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos