Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Why she sef go off her phone 😂😂😭
373,386 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

𝒎𝒐𝒆1 год назад
The funny tin be say, girl fit pick your call or even video call you while another man dey with her It’s crazy mehn….

𝒎𝒐𝒆1 год назад
Guy go dey financially stable, gf go cheat on am with boy wey no get nothing… Bro you no fit ever understand women..

George1 год назад
Omo! That girl could be guilty. No girl would take another girl to her man house. She probably thought the guy wouldn’t react in her friend’s presence, then she’ll cook and the guy will forget the next day. Joseph, no gree o

Brother G.O1 год назад
She just silence got back seat , if she talk penre she go trek reach house

𝒎𝒐𝒆1 год назад
If na you? You go talk 😂

Weather, Maps and some AI2 лет назад
Have you updated your phone to iOS 17?

master_B1 год назад
The lady is guilty of the charges

𝒎𝒐𝒆1 год назад
Chief justice

Koku Baboni1 год назад
She wan dey whine dreamer

𝒎𝒐𝒆1 год назад
😂
