正在加载视频...

视频加载失败

Why them dey fear 😂😂

355,010 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Yemi of Manchester🔰 的头像
Yemi of Manchester🔰1 年前

Small glory wey he Dey manage she won collect am 😂

Nigerians🇳🇬Angel🇳🇬 😇 的头像
Nigerians🇳🇬Angel🇳🇬 😇1 年前

Ahswear dem no go see their glory and even their generation after them no go see shi shi use

OmoiyaJenyo 🇳🇬 的头像
OmoiyaJenyo 🇳🇬1 年前

Now You must learn a lesson

peterobi okwute stone🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 的头像
peterobi okwute stone🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿1 年前

Cut am cut am cut am😂😂😂😂

Freeman 🦅 的头像
Freeman 🦅1 年前

You go pay tire 😂😂😂

Beri🌚 的头像
Beri🌚1 年前

Na so them go use me buy another car

paulo 的头像
paulo1 年前

1.. means she don tey for d game 2.. she get Rich men wey de pay n maybe diabolic bcoz atimes e no easy 3.. some too get class n levels n the guys no go fit control them dt much 4.. the billing go choke. nA my friends tell me all these o

MORRENICS ❤️❤️❤️❤️❤️❤️ 的头像
MORRENICS ❤️❤️❤️❤️❤️❤️1 年前

You done carry wetin pass you

Fatok's. 的头像
Fatok's.1 年前

Na Parker she go use park glory

Abdullahi damilola 的头像
Abdullahi damilola1 年前

Their bad mind 😂

相关视频