Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why you cast this update now🤣😒
10 Yorum

KELLY👑1 yıl önce
I Sabi this trick pka😂😂😂

DAVIDO-Heir✨🇧🇪1 yıl önce
lol 😂

omo mummy🧃1 yıl önce
Chai Igbo sweet for this boy mouth lol

Eben🇧🇪1 yıl önce
Omo why una no talk fast fast..this aboki for my street dey whine me since lol

ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭1 yıl önce
Poór man pikin na wetin the guy be because if he is not he for just buy 10k suya once not five five hundred naira own 🥲 this guy go stiñgy I swear🫰

Bezos 🦅1 yıl önce
😬😂😂😂

DAVIDO-Heir✨🇧🇪1 yıl önce
Omo

VideoiOT1 yıl önce
No cast this thing na

S t e p h e n1 yıl önce
They need to collect phone from some of Una. Casting every wind of update 😂

Popkid1 yıl önce
Poverty mentality
