正在加载视频...
视频加载失败
Whyyy 💔💔😂😂
262,037 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
71 条评论

chop air na n shout hallelejah 50x i swear e go be like u eat jollof with turkey laps.

😂😂

I first talk ham say u be craze person 🤷🏻♂️

Even me talk am

Wait o na your account be this?? 🤣😭 I don follow you. Werey 😭😭😭😭

😂😂thanks

You no go kill me this girl 😂😂😂🤣🤣🤣🤣😂😂😂

I wan make u laugh die 😂😂

You are good at what you doing keep it up

I thought it was @diaa_tr3des for a moment 🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️

@diaa_tr3des Abeg come first teach me forex 😫😂

@diaa_tr3des Mutuals 🙂↕️

God give me this girl and take my ex😂😂

😂better de with ur ex o

nah this one i want

🤣🤣 wife material 🤣🤣

2m yard

🤣🤣🤣🤣🤗

E no wan make dem thief you naw 🤣😂

😂😂

Your mata eeh

😂 😂 ur bread and beans don finish

Yes o

Baby calm down, drink water like 3 cups. Belle go full my love 😂

😂😂

wait.... you're the girl on this video?😂

😂

Edo pikin?

Go back to sleep na

I don try

Your own content???

No nah ur own

Ehyaaa I been wan follow and support 🤦♀️

You don fine come X na wa lol 😂

I dey everywhere 😂

lol

Na to chop wahala na

Wahala self don finish

Warri people Dey mad normally 😂😂😂

Who b Warri person so

What’s ur tribe no warri Abi Benin Dey get this strong tune

No worry Okpebolo gat u 🥲

Where I see am 😂😫

You fine sha🥺😊

I no be nah

Okpebholo baby...my tiktok crush, i don follow u o.

Thanks

Tinubu must go

Swear 😂

This girl again 😭

This girl self ehh

This will be very funny if low quality 😂😂😂

So u no like clear videos 😂 watin Nigerians want self

I go edit am post am no worry I go tag u 😂😂

lol okay

Calm down 🥹😫😀

No

Water na of the classes of food

Dat one self no dey

You even get strength to shout sef, They really say a hungry man is an angry man

😂😂

This girl na OG 😂😂😂

😂😂😂😂

You and anger issue na bestie😂🤣

Clock it 😂😂

Edo women , 🤣🤣🤣...

Benin girl ?

😂😂😂

😂😂😂

This babe don first craze for past life😂

Epppaa😂😂😂😂
