正在加载视频...
视频加载失败
Wife material or not?
41 条评论

Naso dem dey swt mouth until u date dem, na so one nearly kee me last yr

So na scope abi 😂😂

Which one be monthly allowance again? She dey work for the man? 🤣

I tired o

She Dey deceive the media o ,her billing no go be here

Una no dey trust these ladies again o

Dem brutal ontop money matter

Protect her at all costs

There are still good girls out there. The one mountain I'll diiie upon. I repeat There are still good girls out there and my babe is one of them. God bless her. 🙏🙏🙏

So beautiful 😍

Her handle?

Gbewa but still dem dey lie, won pa pepe ero 😂😂😂

You want marry second wife? 😏

😂😂😂

Werey 😂 no go hustle...sha come share update for my WhatsApp. Ki lo n do wo

Lol I never marry you dey ask me if I wan marry 2nd wife😂😂😂 Nah building materials lo n do wo oo (P.O.P cement)

Oya, come DM, let's reason after the match.

Oya na bro

That’s how they’ll preach it Until friends start to negatively influence her

👍

Women go whine you sha If you like believe

There’s still hope. These are the types that don’t engage in social media or have pictures on their page. They love reality and their parents brought them up with love, not the ones whose parents always pressure to send money home. Some girls are the ones taking care of their parents.‼️

make i watch am first

What could she be thinking? 😂

We have found the good thing that was spoken about on the bible

Nice girl. The sisterhood won’t be happy with this one. Glad she didn’t say she’d bring her body to the table.

Omo mummy

Na lie oo, na thire new format be that oo😂😂

Baba iro 🤣

Wow 😳

All this creator need to rest, how will your boyfriend be giving you money every week or months, that sound crazy and disrespect to humanity

The problem ain't ladies anymore But people with zero EQ creating irrelevant contents and painting unrealistic ideas in their heads

Finally the woman of my dreams😭😭😭😭😭😭

See wife material 1 billon yard

But she didn’t answer the question

She is a good girl. If you are the guy. Hold that girl very well she is a gem.

He no go better for who won open this girl eyes to the wrong path And pls If na you end up marrying this girl Take good care of her

That blacky😂

I have no idea, maybe she was just raised well

That her friend na very dull girl

Which beach be this ooo 😩😩😩 I wan go bomb 😩😩😩🌹
相关视频
Sensitive content
Is she a gold digger or a wife material?
𝓳𝓸𝓼𝓱🧸
18,255 次观看 • 3 个月前
Sensitive content
Wife material.
Klara
164,231 次观看 • 7 个月前
Sensitive content
Wife Material
Genius Fida
58,344 次观看 • 6 个月前
