ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Wike is now acting skit ?๐๐
418,322 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
68 ๆก่ฏ่ฎบ

This guy really act it very perfect before I thought is wike but Francis nailed it

Me too

Francis Odega ๐ Dey guy dey resemble wike well . Gerara here mehnnnnn ๐

Very true

@john322226 The voice, mannerisms and attitude is peak Wike๐ฉ

@john322226 That guy is good

Baba na Jack of all trades ๐

As in eh

That's not Wike ๐ I'm very sure Wike will also laugh watching this too.

He will

There is this angle Francis will stand ehh, he will look exactly like Wike.๐คฃ

Very true

That should be Francis Odega. We know say Wike dey craze, but e never mad. ๐คฃ

Ya, it is him

Pls allow Francis Odega to act Wike. That guy looks h and can act him

Indeed

Make Wike go do DNA Test with this guy fit be his real brother. ๐

As in eh

I genuinely thought it was Wike until the camera went closer ๐

Me too

Can I sue this guy on behalf of Wike? ๐๐๐๐๐

No abeg ๐๐

Nobi Wike oga nah Francis,but he's just acting like wike

Yes, I confuse oh

Baba wan test every profession ๐๐

As in eh ๐

No be small thing this men dey do ooh

Na senior man

They couldn't have picked a better actor for this role ๐

He is perfect canโt lie

I think say na him ohh

I thought so too

ร be like na him oo ๐คฃ๐คฃ๐

E too resemble am

Lobistar don quote you

Waoh

Yes

Dem go steal funds for acting too

๐๐๐

If you watch this video without clicking it, you will think this is Wike

Yes oh

Him finished work oo

Ya, he did

For a second I thought that was wike in person!

Me too

the skit is bookmark worthy yo! big love ๐ซถ

Big love โค๏ธ

He tried ๐ฏ Na just say him no talk about capacity.

He really tried

The resemblance and mannerism even the voice.

Na the sun shed give am Wike's face....good job!

Very good job

Haha Odega He resembles wike so much

He does

Gerra hear you don know nothin ๐

He is good

wike the actor ๐

๐๐

๐

๐๐

He did it so well

Very well

This really cracked me up ๐๐คฃ๐๐

Me too

This Francis Odega na bastard๐.. Denrenre!!

Francis is good !

Very good

@john322226 Leave nollywood for igbos
