Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Will I survive this 😞🥺
27,561 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 15

You nor die, na samba money con go die for aza??? Oga you go explain tire oo, even me self sone dey vex already for the matter, even though say na content 🤔😨🙄🙄🙄

Just dash am 1 bag of cana 😂😂 E fit pity you small

This one done go follow devil(samba) do business ooo🤔😢🤔😨😂😂😂, na your head e wan collect so😂😂😂

Rip in Addy because las las, samba go kill you 😨🤔😢

This guy native dey always off me😂

😂😭😭 u die culties money

😮💨😂

SM money dye keh 😂

Ino sure, you don enter am

Dive That Man 😡😡😡😡

😂

Oya cho cho cho

😆🤣😂 e better make dem kidnap me than make samba money die for my aza cuz weting you go see go pass make you pay ransom

Number money die for your aza you still dey try look am face ahhh

You gone
