Will you be happy if I fall? 🍃😢😭
65,944 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

This is not joke oooh person from Cana to Scottish the next bus stop nah ghana Omo

Brotherly na dey cry for here nah...I bet say you no go cry for here oo

Omoh e reach to cry ohh, cos market Don cost oh 😂😫

Scottish should be considered as hard drug He nearly kill me today ,as l m typing this l they on drip If Cana money no Dey abeg no smoking

Bro my plug tell me 30k per gram this morning I just weak

I feel your pain Money wey u go use collect 2 gb with backy no even reach for 1 gram again 🥹😂

@Ned5643 😭😭😭😭😭

Na this kain thing our president go see say we no Dey serious 😒 we Dey talk about hunger you Dey complain about smoke tf 😒

Omor this Cana price don too serious o Omo Tinubu must go!!!

Tinubu must go no worry

Us here the cry for food price u the cry for Cana price eh idolo 🥹

😂

Na to stage protest for Cana tile no dy 🤣

Government burst some cana dealer some weeks ago na why dem hike price

@ExcellencyGhost Alarm don reach your side Abi 😭😔

“ he first Dey take cana o, now na Scottish “ 🤣🤣🤣

I b wan reconsider tinubu ooo but as Cana turn 20k per gram omo tinubu must go by fire by force!😤

So na becos of kpo you dey cry 😂😂😂

Guyyyyyyyy

No cry my bro...tinubu must leave office ooo😣

Bro this is not even funny anymore. Like who dey hike the price of Cana for this country i go like know 😂

😂

How much is 1gram in your area now

🥲🥲🥲🥲

No be small thing 😤

Guy watch your mouth oh which one be Tinubu go fall? Them go arrest you soon

Make you no fall bro

😂😂😂

🤣🤣

😭😭😭😭 tinubu wan kill boys😭😭😭

Omor this one don ment 🤣🤣

like ehn 🫴

😂😂😂 de matter pain me

😂😂
相关视频
Sensitive content
“If you don’t eat for me, I will not be happy with you”
Gilmore🇳🇬 🇬🇧
632,673 次观看 • 1 年前
