正在加载视频...
视频加载失败
Window shopping gone wrong 🤣🤣
28 条评论

E good to get dog for house all this small small pocket thieves no go near you

Thieves are just becoming creative these days 😒😒😒😒😒

Wait first, which kind stew be that 🙄

How him sabi use am?

This is how they stole my Nokia N72 phone In Akure in 2007. I almost fainted then 😂

What's this again 🥹😹😹😹 Criminals keep advancing on a daily basis 🙂↔️

M@d ooo You all should make sure your phone is not close to your window please

there sre humans actually inhabiting Yenogoa ?

Na at @QueenIbeimo people 😂

Make she go buy dog

This pattern of stealing is old fashion naw

Na gain or Iose

Big problem

😂😂

This is how the thief my phone in Abuja jikwoyi in 2017, woke up, my phone was gone with my wallet.

Thief way dy creative

No be small invention ooo. Thief’s are getting creative lately

Scope Damn

HA?

Before dis one carry anything I go don catch am...d invention no sharp

Just imagine See work wey person decide to give himself

lol which kind pattern be this

Una no suppose dey cast all this updates

Hmmm This is crazy

For real..?🤧

Na proper “window shopping” with hook! Thief tried premium service but forgot to pay subscription. Yenagoa boys no dey carry last

na better fishing the person come o

POV: You dey house dey enjoy breeze Window: *becomes main entrance* 😭 Yenagoa landlords: "We have security" The security: *sleeping* 💤 "Window shopping" took new meaning in 2026 @yabaleftonline
相关视频
Sensitive content
Prank Gone wrong 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😈 Xavier ✞
910,401 次观看 • 1 年前
