正在加载视频...
视频加载失败
With mavo of all people.
35 条评论

This boy day feel like one kind Merlin, and no body really send am like that sef

Imagine make Ochacho song dey top chart over your song 😂 Your life don gbimm

Your producer sef don tire 😔

He no come to play! Let’s go!🔥😂

This thing tap for una family gc?

FCs just dey cry for this comment section, make una go d!e ndi Ara

at this point you’re just a clout chaser and fan boy, he’s clearly ignoring you wrap it up nau

Fuck off its new month find new trend. Mavo don’t even have your time. Davido Dey support una him album don die una no fit promote nah beef una go Dey find up and down.

Your producer dey regret his life 😂😂

Only Mavo Kilo is sweeter than this rubbish you’re singing here. 😂 Nobody knows you outside Nigeria. Mavo is way better than you, so stop wasting your time. Y’all started livestreaming because of the money Davido gave Carter Efe, and since you didn’t see anything from Davido,

I go support you till you give up, Naso I support one rich man piking for Lagos, e give up last week 😒😒

Na from Gbavido you buy this one abi na dj iku write am?

Wizkid no sing pass like this 😂💔

You guys have to understand, this Mavo beef is the highest highlight this lame ass has ever seen, Na why he dey milk am as much as he can. Mavo give the werey highlight wey Davido no fit give am😭🤣 Keep on milking Mr lame, you fit no see this kind attention for your life again…

The producer sef no wan show 😭😭the shame too much

lol 😂 Nigeria music industry don spoil..🫵🏾😌

I no know say Ochacho good until I hear this osakplo

Guyyy if you drop this thing Spotify fit ban you from dropping music on their platform oooo i Dey tell you I swear to my living GOD dem go ban you asap 😂

So for your mind now this is the song you want use top chart imagination want wound you

I no sure say even iceking go give you feature 😭🤦♂️😂😂

Happy new month brotherly, please stop wasting beats… your delivery could be better

I go support you till you give up, Naso I support one rich man piking for Lagos, e give up last week 😒😒

Na wetin you wan use compete with person be this?

This one na for u and ur family ooo

This nigga is using Mavo to chase clout if you were soo good of an artist you'd not use this avenue to push your music, you'd have started pushing your p way back using your livestream as an advantage instead you come out to drag Mavo and then push your p, you a lame ass nigga🤣

Na that producer i blame. Telling you the truth no concern him, na his own money he dey after.

😂😂 omo I go come enter my Spotify say nah wetin I wan hear be this ?😂

I beg no release this disaster 🤣🤣🤣🤣

Banging o 🚀

@abazwhyllzz For new month again ,Nigga be so obsessed with Mavo, He don’t even fuck withcha, Move on and stop making it feel like that L so hard to take.

You nor go like retire from this p before you start😂😭😭😂😂

Omo this one I no fit support u bro😩

@davrel99 you fit sing along your own song 😂😂

Producer Dey hide face like say he Dey under duress

This producer, nothing una wan tell me this nugga just here for the money 😂 Baba know say mavo na the king ❤️
