ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
With Videos ๐๐พ๐
32 ๆก่ฏ่ฎบ

Evidence sharaaaaaaaa๐

Evidence choke no be cho cho o

โAll with videosโ emphasis on โvideosโ ๐ I know my ๐

Where Ronaldo hit 1000 goals Messi fans, Pele family, fifa and Guinness record gask go find how dem want take provide video of Pele 1000 goals

Here it is โ๏ธโค๏ธ

This man is the Goat ๐ for a reason, the Aura and everything Omo, if na me dey stan the other goat I go dey very very jealous I mean extremely jealous of this fan base because you guys are everything, and the thing na say we dey always dey our own, na dem go still find us come

Mr Aura Mr Confidence The GOAT ๐ God go take anybody wey wn force maduka down my throat as the GOAT

Our goat be agenda boy so why are u surprised that we're agenda pro max๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E sure me die say him video editor don already get the 976 goals, he dey wait for the remaining 24 goals ๐๐๐

Ronaldo is the main chef ๐งโ๐ณ he was like โall with videosโ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Somebody should help me with Messi's 1st Career Goal ๐๐

yep ๐ฌ

The Goat. People are now realizing that the other guy was a clown and not this one

That goal was FANTABULOUS ๐

Baba too believe in himself. My goats

"All with videos" Ronaldo na werey ๐

Prove to dey for all dey goals๐คฃ๐คฃ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@freedcaptive23 Evidence choke ๐ญ๐๐

Cr7 lovers ๐๐ Make Una follow my page I be Una own person

Evidence choke ๐๐๐๐

Evidence too choke ๐๐๐๐

Show me a video were Ronaldo never said world cup is not his dream ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Evidences dey

๐คฃ๐คฃ

My Goat ๐โฅ๏ธ๐๐

The debate de3 itโs end long time

Please donโt stop

Goodness. Gracious this legend is forever!

Ronaldo needs to employ you as his PRO

I love this man.

All with videos ๐๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ

AURA PEKYEEEEEE
