Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
With Videos 👍🏾😂
32 Yorum

Evidence sharaaaaaaaa😂

Evidence choke no be cho cho o

“All with videos” emphasis on “videos” 😂 I know my 🐐

Where Ronaldo hit 1000 goals Messi fans, Pele family, fifa and Guinness record gask go find how dem want take provide video of Pele 1000 goals

Here it is ✍️❤️

This man is the Goat 🐐 for a reason, the Aura and everything Omo, if na me dey stan the other goat I go dey very very jealous I mean extremely jealous of this fan base because you guys are everything, and the thing na say we dey always dey our own, na dem go still find us come

Mr Aura Mr Confidence The GOAT 🐐 God go take anybody wey wn force maduka down my throat as the GOAT

Our goat be agenda boy so why are u surprised that we're agenda pro max🤣🤣🤣

E sure me die say him video editor don already get the 976 goals, he dey wait for the remaining 24 goals 😂😂😂

Ronaldo is the main chef 🧑🍳 he was like “all with videos”🤣🤣🤣🤣🤣

Somebody should help me with Messi's 1st Career Goal 🙏😂

yep 🎬

The Goat. People are now realizing that the other guy was a clown and not this one

That goal was FANTABULOUS 😀

Baba too believe in himself. My goats

"All with videos" Ronaldo na werey 😂

Prove to dey for all dey goals🤣🤣🔥🔥🔥

@freedcaptive23 Evidence choke 😭😂😂

Cr7 lovers 🙏🙏 Make Una follow my page I be Una own person

Evidence choke 😂😂😂😂

Evidence too choke 😂😂😂😂

Show me a video were Ronaldo never said world cup is not his dream 🤣🤣🤣

Evidences dey

🤣🤣

My Goat 🐐♥️😂😂

The debate de3 it’s end long time

Please don’t stop

Goodness. Gracious this legend is forever!

Ronaldo needs to employ you as his PRO

I love this man.

All with videos 😂😂😂🔥🔥🔥

AURA PEKYEEEEEE
