Loading video...
Video Failed to Load
With zero regard for EFCC, Pablo makes it rain on his girlfriend
1,123,211 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Ibukun Tayo Daniel1 year ago
Money wey e suppose use buy belt

Oyekanmi Adeniyi1 year ago
Pablo #20, even his girlfriend no move, nah EFCC go con move?

Adorable Teggy❤️1 year ago
🤣🤣🤣🤣🤣Pablo dey represent🤣🤣🤣🤣

NAWTI BOY1 year ago
See as 20 20 naira land this one for prison. 🤦🏾♂️

toshine🇨🇦1 year ago
Until EFCC invite him then Pablo will turn to mablo

Tọbílobá ➰1 year ago
Pablo funds The girl fine gaan 😹💯

omotunde😍1 year ago
Abeg is there a time trousers doesn’t stay up again 🙄asking for a guy 🤔

Salahu1 year ago
Na him dey spray, na me dey shame

Big Motion 🗣️🫡1 year ago
This caption fit Ruin world 😫😫😫

Demian✝️1 year ago
Normally, efcc no go locate am
