Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
“Wizkid $60billion house in Ogun state” 😳
703,294 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
50 Kommentare

Where Wizkid see $60billion ?

U Dey whine machala ?

Even wiz nor know say him get house for ogun biggest for a reason 🥲😂

Nigerians have figures issue

You think say Wizkid no get am ?

E go get $60billion but to spend it on a house in Ogun state.

House wey dey Sapele lmao

No b ibo type bdis

??

Even Wizkid go just burst laugh for the unknown house wey dem talk say him dey build. 😹😹😹

$60 billion keh how much be the whole ogun state annual budget? 😂

@ambuikem I heard $100billion

@ambuikem Plus the luxury cars from Italy 🥹

@ambuikem 😭😭 d guy money long

See as the guy head dey You go just know say him sense bend $60billion keh How much be richest man networth 😭😂

@papilojr6 E fit worth am, Wizkid no Dey do small things 🥹

This house is in delta.

You too mumu.. that Igbo wey you Dey smoke really dey mess up your thinking faculty, una wan turn Wizkid to Blessing CEO.. Mugu 😂

Una go craze for this Elon money! Na house we. Dey Sapele, Delta State be wizkid house so ?

Farming and engagement done spoil things. See news abeg like say here na Facebook see comment section sef💔

Dey calm down oh $60billion or 60 billion Naira ? The Building is Vast And Classic

$

Blyk nah Kenyan dollars If nah million understandable buh billions ah ah how nah

@UrglyGramm Seriously some people are just looking fro engagement,

@UrglyGramm Gbam

THC vapes available in single and bulk

Naira not dollars oga.

$

Blast 💥

Better blast

Wizkid sef get $60 billion dollar for him entire life werey 😂😂 ?

If WizKid see this thing eh, he go first burst laugh 😂

Make wizkid give me one space near am

For real?

Yes

Mine not wizkid

Thief

Gbam!!

Money good oh, no let anyone whine u with “vanity upon vanity

Wait Una know wetin be $60 billion dollar? Not naira oo.. Una too dey play with figures for this country

I believe say many Nigerians at times no actually know the money dem dey call for mouth, $60 billion🤣😂

Where Wizkid see $60billion ?? Una go just dey call figures anyhow

Even Wizkid never see $60 billion bfr 😂

This house is in Anambra, why are y’all lying like this abeg? Who born Wizkid well to build this house

This house is in Sapele Delta State

Stop lying on The ped0 wey still dey rent for Uk, wizshit is already in his No-Hit Era 😂 Now playing ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

Make Una come ooo 😂😂 dem don carry Sapele people house comot sapele go ogun state then carry am give wizkid ooo 😂😂😂😂

For house way de shell road,sapele, delta state. U don real smoke, check it out and see for yourself

How much be Ogun state sef🤣🤣🤣

A fitting empire for an emperor 🦅
