正在加载视频...

视频加载失败

Wizkid & Pprime spotted in LA together🔥 🇺🇸 🦅

853,627 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

Unc JHAYZ ❤️🦅 的头像
Unc JHAYZ ❤️🦅5 个月前

Nothing this man no Sabi 😂

. 的头像
.5 个月前

My definition of "making it in this life"

Oghenemaro 🦅🗣️ 的头像
Oghenemaro 🦅🗣️5 个月前

You see as the car fine for there so , if na Nigeria road it will look like normal average car for road....

Angelbigwizz 🇳🇬🇺🇸 的头像
Angelbigwizz 🇳🇬🇺🇸5 个月前

If Davido buy this car chioma no go see food chop for 1 year

Duff Manuel 的头像
Duff Manuel5 个月前

To much talent just full Big Wiz body.

O’N3al ᜰ✞︎ 的头像
O’N3al ᜰ✞︎5 个月前

Make una help me tell PPrime make my idolo no fall for ground o

obedient30BGGrill 的头像
obedient30BGGrill5 个月前

This 1 car person know go see road from una poor FC's

Freddy 🪖🇦🇷 的头像
Freddy 🪖🇦🇷5 个月前

lol he wan dey stress BigWiz for court

Owootomo 的头像
Owootomo5 个月前

We see in the night …. Straight up

Only1boddy 的头像
Only1boddy5 个月前

Wiz nah him sabo chop life pass for naija industry

Uzual Zuzpekt 👣 的头像
Uzual Zuzpekt 👣5 个月前

Wizshlt agba ped0 don go carry another rental , e good as dem de c@st hin location Na clarity of mind by dammy krane don carry me reach there 🔥 gbeduuu

SALAM 的头像
SALAM5 个月前

🌝

johnpaul 的头像
johnpaul5 个月前

Big boy purchase

KHOREDE 的头像
KHOREDE5 个月前

@Cruisewithmee Wiz Yoruba too sweet Ama rira lale

CandyLove🎀🍭 的头像
CandyLove🎀🍭5 个月前

❤️❤️

Olamilekan Arowolo 的头像
Olamilekan Arowolo5 个月前

Softest life ambassador! Igbalode

Uncle_khay 的头像
Uncle_khay5 个月前

Rich people play tennis and golf not football

kayla_Anderson 的头像
kayla_Anderson5 个月前

Arira laale

Vince mayor 的头像
Vince mayor5 个月前

Wizkid Kon jaiye e bi ajebo

Starr Bwy🍆💦💰 的头像
Starr Bwy🍆💦💰5 个月前

Amariralaleh emi ati wizzy

STUNNER CUTZ 的头像
STUNNER CUTZ5 个月前

Wizzzzyyy

Feranmi Ayomiotan 的头像
Feranmi Ayomiotan5 个月前

Why this guy didn't release new song?

Sassou 的头像
Sassou5 个月前

Dotted like say na hidden cam

JIKA 的头像
JIKA5 个月前

@genzfc Biggest ❤️

𝐌𝐀𝐆𝐀𝐉𝐈 🌚🎭 的头像
𝐌𝐀𝐆𝐀𝐉𝐈 🌚🎭5 个月前

👏

STuANI☯️ 的头像
STuANI☯️5 个月前

In never still return the car ?

Christian 🇧🇪 的头像
Christian 🇧🇪5 个月前

I pity this small boy career now 💔

carlin 的头像
carlin5 个月前

Guy wetin sup with prime teeth ?🦷

Precious🦋 的头像
Precious🦋5 个月前

Big wiz🦅

JOSH!🇳🇬🦅 的头像
JOSH!🇳🇬🦅5 个月前

Biggest

kennenator 1 的头像
kennenator 15 个月前

Him don carry him borrowed car again