正在加载视频...
视频加载失败
“Wizkid and I went to LASU around the same time before he changed schools to Lead City. We used to chill at the arcade together. Before he signed to EME, he told me he had options: Don Jazzy wanted to sign him to EME, M.I. too, but Banky W... show more
26 条评论

@seyikanbai Maybe he for no blow reach like this if no be banky signed him.

Wiz is Don really tay

Wizkid and best offer nah 5 and 6 😁🦋

Fast money fast car

Who was Don Jazzy when Wizkid started bro.

And @wizkidayo say banky w no give am shi shi say na salve deal him sign with Banky

Never know Wiz and CDQ were this close o, wow!

Wow

@Deeboyricch Why dem com de say wiz nor go school?

No be lie

@DurkioWiz No be lie I was there then

Money man

A long way coming

Arcade don Tay like that ?

Omo e don tey oo

Omo Dey don tey together

No be today ooo

Ml 2008 song

@pureevally Omo
There is also amala joint close to student affairs but this was in 2004 I don't know if the arrangement still remain

Elenu ojojo

Wizkid has this gift of always making the the right choice🦅🦅

Arcade wey dey just built 2022/23😂

😳

I Dey always talk am say wizzy na less sehhh

𝑛𝑎 𝑡ℎ𝑒𝑚 𝑑𝑒𝑦 𝑟𝑢𝑠ℎ 𝑎𝑚. 𝑡ℎ𝑒 𝑡𝑎𝑙𝑒𝑛𝑡 𝑤𝑒𝑦 𝑡ℎ𝑒𝑚 𝑠𝑒𝑒 𝑡ℎ𝑒𝑚 𝑛𝑒𝑣𝑒𝑟 𝑠𝑒𝑒 𝑎𝑚 𝑓𝑜𝑟 𝑡ℎ𝑒𝑖𝑟 𝑙𝑖𝑓𝑒 𝑏𝑒𝑓𝑜𝑟𝑒 😂😂
