Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wizkid Biggest wiz ❤️🦅
36 Yorum

Everytime ! Love that song 🦅🦅

@wizkidayo @wizkidayo Morayo album still dey ooo🦅

@wizkidayo E sure me say 1 million people go still stream this song tonight

@wizkidayo Hi from fc 🦅

@wizkidayo ❤️🦅

@wizkidayo Wizzy don repost you o Cut soap come here 😂

@wizkidayo @wizkidayo abeg add everytime ft future for the upcoming album 🙏🙏🙏🙏😥😥😥😥

@wizkidayo Biggest ❤️

@wizkidayo The day you go quote me I go frame am 😂 If we come collaborate for song. I fit melt 😂💚

@wizkidayo Na beg we Dey beg

@wizkidayo Big wiz don repost ogo❤️🦅

@wizkidayo No debate, Big Wiz stays winning. 🦅🔥

@wizkidayo @wizkidayo how can we pay for this kind joy wey u give us chop this night 🥹❤️😍😍❤️❤️

@wizkidayo Baba repost na bring me here😂🦅

@wizkidayo Hope this song is not one of the mid tracks he has released this year

@wizkidayo Chop am jor

@wizkidayo wizkid is too big fasho

@wizkidayo Sounds too sweet BIG WIZ Rora❤️🦅

@wizkidayo @wizkidayo we need another she tell me say song pleaseeeeeee

@wizkidayo He too dey feel am for that angel

@wizkidayo ❤️🦅

@wizkidayo Wizkid don carry me come

@wizkidayo Una sha dey hype this song, e no sweet reach my jam normally but base on say na wizzy no wahala. We sef dey come

@wizkidayo Wizkid don repost 🤣🤣🤣

@wizkidayo Wizkid I have thousands of tweets here all for you, no retweet for me since you dey jonze??

@blackebony28 @wizkidayo You chop retweet ke omo🔥

@wizkidayo Idolo reposted keh

@wizkidayo If WIZKID repost my tweet I go faint🥲

@wizkidayo Blown boy 😂🦅

@wizkidayo Omo big wiz no one comes close in the industry See Gbedu now ❤️❤️🦅🦅

@wizkidayo Guy you just get retreat from Wizkid 😂❤️🦅

@wizkidayo This song dey Spotify?

@wizkidayo Every why err Dey hot 🥵,

@wizkidayo but he put out tickets for you all to come enjoy same songs in his tour, you guys didn't show up to buy.

@wizkidayo Big wiz quote me too make I rest 😫😫😫😂

@wizkidayo Baba don reach seh 🦅❤️😫
