Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wizkid 😭 Davido 🤩
421,027 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

💰1 yıl önce
Fuul

Louis1 yıl önce
Shebi the werey say make God let am see him opps? 😂 Midkid

Råbsöñlêē 🇧🇪1 yıl önce
Davido no dey gather boiz men dey, he no fit price 😂

W H A L E Z1 yıl önce
Some will lie to wizkid to say scarcity create value lolzz... look how the crowd are looking at him like he is a stranger. No reaction what's so ever. Make him continue with him scarcity

TOMZY_Makaveli🇧🇪❤️1 yıl önce
David will always deliver an electrifying performance

Wizkid old song and old video1 yıl önce
Wizkid perform is even better than him you no get eye 😂

Ecoley1 yıl önce
Pvssy boys una just like dey embarrass una self..... See better performance and composure from biggest na🦅😍

OLA.kUN.LE 🦉🔬🧫🥼1 yıl önce
FC say na tunez show o 😂

Råbsöñlêē 🇧🇪1 yıl önce
People wey dey mad, na Tunez wiz go collect bag from?

✮1 yıl önce
Make FC dey stress their self ke?😂😂
