正在加载视频...
视频加载失败
Wizkid FC has to step in 🧐
9 条评论

Wizkid mood

Instead of u to say make dem help d guy by taking him in for counselling, u dey say make Wizkid come bless am??? As as how na???? What exactly did he do that deserves special award or even a special notice??? Tattooing wizkid all over his body shud tell u dat d guy has issues dat need to be addressed!!! So when wizkid bless am, other ignorant kids with complex issues will now start tattooing celebrities on their bodies everywhere; is dat d kind of society we want to build???? Abeg oo; make dem help d boy get counselling!!!

You see wetin hunger dey cause for this country.

Even 0.1meters this wan no fit see

Jokes apart, Wizkid or any other person should help him.

See the kind creatures wey dey Wizkid fc. 😂

Make him clean some tattoos before wizkid go help am

Omo....this one pass Wizkid FC this one fit collect bullet for big wiz

He loves Wizkid more than his mother you say? I sympathise with that his mother
