Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wizkid, good singer, terrible stage performer
21,292 görüntüleme • 18 gün önce •via X (Twitter)
39 Yorum

Good singer una. That was before For like 5 years now, it's been mids upon mids

Yes I agree

Maybe he should be spinning around and jumping while performing Essence, very delusional. You’re even trying to include Davido in terms of performance 😅🤣

Okay

He’s giving you sleepless night gan o

Na because of am i no gree sleep true true

Another day Another fooling from you as usual

I'm sorry

This one don let the word Aura enter him head don loose focus. See as the werey stand like palm tree 🌴 😹

Make the egbon just retire abeg cause wetin be this 😂😂

Making dey jump for a slow song….una go dey ok Slovido fans

Good singer una 😂 person wey don dey him Ronaldo era

Burna and Rema still remains undefeated in that aspect

And Davido, will always give you similar to talk about

This guy has no stage energy. He's only fit to bant online. Shame on him

Not that bad nah

Good singer as how ?😂

Your father

Make he dey jump sing essence?😂😂😂

Your first tweet on a Monday morning being a jab is terrible. Starting the week with shots at people? Yeah, your mindset needs a reset. 😭

Na person they laugh so 😂😂😂

looks okay to me...this song doesn't need jumping and shouting around now

Bro is good

The guy wack jor

Na why your papa never comot for trenches

you didn’t stutter at all

This is my take. Ok let's accept that he is a good singer but he has lost it when it comes to stage performance. No energy, No flair nothing. I think that was why he couldn't go on a tour bcos he is afraid of low turn out. Let's give it to Davido, Burna, Rema, Asake.

Omo all these people no reall get sense jare solo music make baba con dey jump na everybody go be like una idolo slovido huh

So as e dey perform essence make he Dey jump up and down Abi? You be fool

Believe me all songs are nice Its actually depends on how you carried your audience to vibes with you This one like dis Be like person wey no get strength again

See how you start your week terribly … this week go bad for you gan ooo, start the cry now

He’s not a good singer

@DavidoPolice 🤣😆😆😆

@DavidoPolice Very lazy.

he no see tems to carry for stage 😂😂😂

Yes you’re correct, he’s also a terrible singer…I wonder how he will eat now sadly 😞

Do you want Dem to dance to essence RBN 😏

So u want him to jump on ur head?

So you expect him to jump for this kind of song ?
