Loading video...
Video Failed to Load
Wizkid is bigger than PUMA & FIFA!
38 Comments

Day Play person way day wear one shoe for a year

Only him sucks go buy your complete family

lol mumu for how much ? Na Michael Jackson? If you don smoke Arizona finish you go day yarn anyhow

โAs long as say ena no wan get senseโ coming from someone wey no wise

Nor use this brain cross road o , na FIFA you da talk about so ? Nor da talk watin u nor kn old man.

Oya Akpanigogo, come collect your smoke You dusty, washed up set of clowns still dey form Starboy bigger than FIFA and Pumaโ while your oga getting skipped for World Cup anthems like a side chick. Puma no fit pay him? FIFA no invite am? Na the same excuse una go use till 2030. Meanwhile Davido and the gang dey collect the bag, the features, the cultural moments, and the real global motion. Your โpioneerโ dey pioneer excuses and TikTok flops. Akpanigogo FC na suffering and smiling association. Una go soon change name to โOtele FCโ because the denial don too heavy. Wizkid FC, una dey embarrass Afrobeats with this delusion. Go stream something relevant and stop the noise you this dirty animal 30BG till infinity, the rest na noise @davido keep growing you are there father

So theyโre actual human being that think wizkid is bigger than fifa and puma? ๐คฃ๐คฃ If you believe this I no fit ever follow you bant again. ๐

Listen to your video like 50 times abeg before you go thru post am ๐๐๐

Education is key..... Teach them

They will learn

By force sir

Wizkid that have never seen or have any business worth $1B in his entire career is bigger than Puma and FIFA ojuelegba and oshodi superstar that keeps canceling his shows cos of low ticket sales in Europe is Bigger than FIFA and PUMA ๐คก๐คก

Na all these Una delusional takes go later end wizmid career

This wizkid you know is under Sony record so everything thing wizkid made in music is sharedโฆโฆ he only get royalties so fifa is one NGO get it to your score even is owned by multiple people is one brand same with pumaโฆ. So when you hear fifa and puma is one brand

Bro please stop this nah ๐ I be fc but your own too much nah una dey make dem yan wiz anyhow who send you this one naw๐

I don't like talking much

You sha Dey always prove why you no get brain ๐๐โฆ you just Dey explain explain explain

Even wizkid will be shamed of you for saying this

45 years plus old man wey sense just far from. Na wizkid career you just dey spoil go like this but you and your mumu fav never just know.

Make wizkid find something give this guy He don try

When dey ask wizkid about this.. Bros I no no this guy walai.. I beg leave me out of this..

Wizkid is a big artist Yhh everyone is aware But the fact that wizkid hasnโt released any hit song that top chart lately Nor like Burna that is going tour around the world Think about it will you call wizkids that hasnโt released any hit any hit and leave Burna wey Dey do tour

KPam ๐๐

Gbam ๐๐ป

Guy are you not ashamed u should be somebody father u just come here Dey useless ur life

Omo you be disgrace oโฆ as old are you are naw wenti you wan use your life do be this even wizkid self go dey shame for you

If this guy say Wizkid is the biggest na truth no body big pass Wizkid no vex

40 years old fool ๐๐๐

You too mumu ๐๐๐

And you sure say you no dey smoke colos ?

Just look at this old man. And you go snr wizkid first born oo.

Una just like to dey wyn una self for this appโฆ biggest brand in the mud๐ซฉ

Stop all these follow follow things, wizkid fc, 30bg, even some old fools are joining the madness. If wizkid sit down with officials of Puma and Fifa he would be happy so don't bring this nonsence agenda that Wizkid is bigger than world brands.

Mr man at this age still donโt have sense when are going to have must we have Two DEE1โs in the country?? โน๏ธโน๏ธ

Make una nor go mad one day

With this 2 minutes plus video you still said nothing

Eyah . God have mercy on him , he donโt what he is doing?

This man no even get sense at all! Very dumb fellowโฆ
