Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wizkid must not see this video😂😂😂
11 Yorum

CARTEREFE1 yıl önce
NEW MUSIC JANUARY 10th❤️

Solar Heavy2 yıl önce
what do you think of this music video?

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
Wizkid sláp that guy like that? Your own is always different 😂

DAMI FOREIGN🥶1 yıl önce
You get A1 for fooling

DIVINE T🇺🇸🇺🇸1 yıl önce
Why you Dey fly colors? When I’m done with you nah your teeth dem go take know say nah you cos nobody go know you again.

CARTEREFE1 yıl önce
Na God go punish you for me

Cleverly 💐1 yıl önce
If this guy get sense pass you your life don spoil😂😂

✞1 yıl önce
You mean that guy? See beating 😭😭

Brother G.O1 yıl önce
Both of una Dey low key rep Belgium 🇧🇪

Wizkid FC 🦅1 yıl önce
I done seen am

Chuks🧸 of play1 yıl önce
Shey when wizkid did is own, na so he pour spit full everywhere???
