正在加载视频...
视频加载失败
Wizkid na prophet true true
43 条评论

This is all this fat fool knows how to do.

I tire

Big one And na why I no fit rate that frog again Una Dey ment we wan pursue apc u Dey support them

As Davido wan destroy afrobeats this one wan destroy the country😹😹

Imagine people that died in the election because of this man...

@davido should buy dog cage and put this his uncle inside…

Nobi sey e even sabi dance sef

But on a more serious note, did this man do anything significant for Osun state and it’s people in his last tenure as governor? Just asking cause all I see is him dancing and I’ve never seen any infrastructure or anything else about Osun state anytime he’s mentioned.

Just imagine say this man no get money. How mature person go dey dance like this for public? Can’t you do it at home. The clap is because he’s rich sha, if not people for dey call am names. Same thing wey them clap for am put, if poor man try am, them go insult him life

This is more reason the government won’t take you’ll serious

Dem no rate is at all

Una dey talk oo 😆

@Ihedioha_ He is the clown of the party.

😂😂😂

Prophet wizkid

Omo this man dey reason at all 😭

I tire

Na hunger make Nigerian they hype this mumu man

This is Olodo uprising

Foto 😂😂😂😂

No be Juju be that

Wallahi😂😂😂

Na so

Walai

Aje

Big For Nothing

See as old hags Dey whine themselves thinking them Dey whine Nigerians 😂🙂↔️

Dogge idiot

In papa way be APC chairman for 14 years no achieve anything na in uncle 😂😂😂 I lough in okigwe

@Edreezy18 Let the man live abeg. Your own uncle never be governor. His dancing isn’t a measure of home training.

lol you and Wizkid mumu Him uncle Dey beg am go check am well 😹

@t0p4ct 😂

I be fc bro but this one na nonsense, everybody must not be the same, your uncle no like yo dance no mean another person uncle no go like dance too.

Same people/party when mocked this yeye man last few months for dancing he Dey entertain with same dance. Adeleke’s is finish, fat werey🥹🥱😄

They're toying with your lives. Better wake up.

Show us wizkid uncle if he has one?

You won't see him online

Big Wiz is my religion. Thank God for life ❤️

Fat fool

Osapkolo ppl 🐸😃🐸😃 Dis old man don carry MUMU dance an deceive dozz imbecile

🤡

Kai

This man is an idiot
