Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Wizkid, na you cause all these wahala!

47,491 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

Aloma👑 profil fotoğrafı
Aloma👑5 ay önce

This your level of mumu Dey irritate me bro You Dey always try use everything trend .. You try vdm he no reply Now you won use burna Omo..you too dull

T E O profil fotoğrafı
T E O5 ay önce

You wey go print something you no fit post am because you dey fear prison If odogwu catch you, 29hrs dem still dey beat you

Dikko blacker🖤🦅 profil fotoğrafı
Dikko blacker🖤🦅5 ay önce

Bro, we all watched that 50 cent documentary. Diddy can’t do anything free for anybody. Talk less of helping Africa boy for free ?! lol people that gave him their life he didn’t give the face, we all know! Fame cost ooh 😂

official ab❤️🦅🪖 profil fotoğrafı
official ab❤️🦅🪖5 ay önce

@desmond8628 My fucking dj 🤝

OLU of X profil fotoğrafı
OLU of X5 ay önce

Na you I want make Burna beat for us

Mickyslim profil fotoğrafı
Mickyslim5 ay önce

This egbon no gbon at all

TheDon profil fotoğrafı
TheDon5 ay önce

Your mumu no be for here

BENZ profil fotoğrafı
BENZ5 ay önce

I pray make them comot your teeth I swear.. men suppose jam you badly

blessed profil fotoğrafı
blessed5 ay önce

@abofficial9 Wizkid go soon come tweet love God 😂

BALOO profil fotoğrafı
BALOO5 ay önce

Sha dey avoid cholo because if him handle you, your own go pass Ogbafia dey for ground

Earl Spencer profil fotoğrafı
Earl Spencer5 ay önce

Them go still use timberland match your skull

pflashvibes profil fotoğrafı
pflashvibes5 ay önce

If Burna arrest u u go say he dey oppress u … now ure going for him unprovoked

Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱 profil fotoğrafı
Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱5 ay önce

No be only Shalom.. Na Alum.. Dem go March you too One day!

G profil fotoğrafı
G5 ay önce

You are next that your mouth go red that day 😂😂😂😂

wickey profil fotoğrafı
wickey5 ay önce

No worry you are next,edo whea u go last time nah them fuckup all this ur online chochocho u go jam agbako one day 100%😀failed comedian

Bhadboi sensei🕴️ profil fotoğrafı
Bhadboi sensei🕴️5 ay önce

See you see beating😂

OKORO DAVID profil fotoğrafı
OKORO DAVID5 ay önce

Wetin really sup for obi house

GUN profil fotoğrafı
GUN5 ay önce

U better be careful old man Make them no use ur gray hair do white ogi

Mr. Muzzie profil fotoğrafı
Mr. Muzzie5 ay önce

Omo you will fade away!!! That your mouth Wey be like person wey chop hot sacrifice na hin go put you for trouble!! Na because of your beating I still Dey follow you my brr.. i will be here

Rekt Fencer profil fotoğrafı
Rekt Fencer5 ay önce

Na you dey go kuje next with your wide mouth

Wizkidonly304 profil fotoğrafı
Wizkidonly3045 ay önce

Go and watch 50 cent documentary on Diddy you’ll know why he’s pained 🤣🤣🤣🤣🤣

jessa Nolan profil fotoğrafı
jessa Nolan5 ay önce

You never for once get sense seh 😂😂😂

Prince profil fotoğrafı
Prince5 ay önce

How would you feel if someone called you the primary sponsor of terrorism in Nigeria? Put yourself in that position.

Otedeola profil fotoğrafı
Otedeola5 ay önce

Guy I no believe say you no dey shame

TenTen💤⛹🏿 profil fotoğrafı
TenTen💤⛹🏿5 ay önce

No be lie😅

SHELLEY profil fotoğrafı
SHELLEY5 ay önce

Deeone na only to bash Vdm i send you o, me i nor fit fight for you on this one oooo😂😂😂

kidda drex profil fotoğrafı
kidda drex5 ay önce

The day hand go meet you nobody go put mouth for your matter

Solo_King profil fotoğrafı
Solo_King5 ay önce

I'm not a fan of Burna, but pls ,that his mother was there is all the reason he needs to fight till finish.

DannyPapi profil fotoğrafı
DannyPapi5 ay önce

If you listen to this guy on mute.. he still sound very stupid.. try it and thank me later

Goodnews Anthony profil fotoğrafı
Goodnews Anthony5 ay önce

Mumu thunder fire you wherever you are

𝐌𝐫 𝐖𝐡𝐢𝐭𝐞 🇳🇬 profil fotoğrafı
𝐌𝐫 𝐖𝐡𝐢𝐭𝐞 🇳🇬5 ay önce

𝐃𝐨𝐧𝐭 𝐰𝐨𝐫𝐫𝐲 𝐰𝐞 𝐅𝐂 𝐝𝐞𝐲 𝐜𝐨𝐦𝐞 𝐟𝐨𝐫 𝐲𝐨𝐮, 𝐬𝐢𝐧𝐜𝐞 𝐢 𝐤𝐧𝐨𝐰 𝐲𝐨𝐮, 𝐲𝐨𝐮 𝐧𝐞𝐯𝐞𝐫 𝐠𝐞𝐭 𝐬𝐞𝐧𝐬𝐞

Après Minuit😈 profil fotoğrafı
Après Minuit😈5 ay önce

Guy! Burna don ask me to disclose your location, he say he wan deal with you

ENGR.DIKE WINNER CHINONSO profil fotoğrafı
ENGR.DIKE WINNER CHINONSO5 ay önce

Hm mama na olosho sif e de enter club 😆 🤣 what di u expect

Benzer Videolar