ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Wizkid needs to arrest this man ๐ญ
33 ๆก่ฏ่ฎบ

I swear to God lamidi is effortlessly funny ๐๐๐๐๐๐๐ญ

Oloba maley just dey smile ๐๐ baba don hit goldmine.

Nobody is beating Lamidi in didirin ๐๐ The new guy na old taker and joy giver tho

This new guy na comedian ๐คฃ๐คฃ

Na that Ndiala I wan hear

Omo this guy don fra before ooo

Abeg let him sing dat dagrin song for us

One thing about lamidi Heโs always happy for evey new initiated dindinrin. Unlike that lasun wey go de frown whenever one of them is performing a task

This one go overtake Rashiidi ooo๐๐

This people no well

Nah wizkid sing all this one?? ๐

@ademoney0707 This werey sef don turn dindinrin finish๐

I swear and he need to locked up and throw away the key ๐๐๐๐

This one don fra ooo ๐๐๐๐๐

Na that โe jen funyin niโ dey muzz me ๐๐๐

Dj ridiwanullahi waliajbar omobolarin ๐คฃ

This new guy is threat to Limidi and co

Dis guy needs to be stopped..๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Donjiala ๐

E je n fun yin ni..

This man's brain is over-firing. ๐.

Malay used to set lamidi for dragging

Lamidi mapa mi now

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Nah old school the new comer dey sing๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na the introduction of that new intake I dey always enjoy. He go say "oruko mi ni Ridiwanullahi, omo...."

The new guy dey give me joy aje ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ ๐

๐๐๐๐

Fra into fra

๐๐๐๐๐๐

Lamidi is the goat ๐

Because of these guys I dey go learn Yoruba๐๐๐
