Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨WIZKID NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
1,832,755 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
34 Kommentare

You see this Wizkid guyyyyy, him good scatter. Any genre at allll bringgggg😂❤️ 🦅

Bro literally sounds the same on every song wtf 😭😭 I swear I’m not even trolling

@Dee306174791 This is supposed to be on Morayo 😭😭😭😭😭😭

We’re tired of this sound

"he sounds the same" Na your papa he wan sound like before?

He still dey 2015 😂😂😂😂😂😂😂😂

Oba orin! Too easy for him 🖤😂

Sound classy and rich 🤑 wiz makes sexy afrobeats.

Thesame “kpomomo” lyrics E no dey tire to chop mouth ??

“yunno bigwiz” na the new “she tell me say” God ahbeg 😂

My Baba good no worry 😂❤️🦅

He sounds the same he sounds the same. Abeg who he want sound like before? Illiterates don’t know what it means to master your sound as an artist !

First put this one for Spotify first abeg

Make he go back to afro beat we don't understand this sh**t

No body bada than him!

Them swear for you??? @wizkidayo

wizkid, lyrical king🥺💜

Bro who be wizkid guy! Dat guy go retire all the oops from this music 😂😂😂

This one think say we Dey 2017

see as dem dey cry for Cs

The same sound He just Dey reward am!! Leave the game before the game leave you in carragher voice

This bro needs to slow down and look for a new genre to master. Repetition, similarity and no replay value.

Wiz entrance for any song dey bust brain guyyyyy

2015 ahh beat and sound 😂😂

Same song

who dey stay glass house no dey throw stone

Talent is never enough, bro is so lazy that he can't even write a good song or sound different. Yes, we know you can sing but tell yourself the truth, you have been sounding the same for a while now. Get a songwriter and stop deceiving yourself or take a break from music.

Everytime I listen to wizkid song

If na another artiste rewarm the same sound una go clown am but na wizkid now una Dey yab everyone

One sound 😂😂 E go get heavy first day streams o But no replay value

Dem swear for this one He never know

He needs to retire immediately

When are we gonna start telling him the truth

I Already Know How He'll Sound Before Playing The Shiiiiit. Make Him Try Surprise Us One Day.




