Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wizkid perform "Thank You" at TBS ❤️❤️
35 Kommentare

This guy wey dey record put speaker for mouth? 😂😭

@timijr7 😂😂

D music don enter him spine 😂😂

EME doing good ❌ STARBOY doing good ✅

*starboy doing good we run the show....*

Star boy doing good 😂🐐

He deserves everything and more

@itzbasito The more posts I see the more I get sad 😢… I wish I was there

This song forever solid

Who dey record abeg.. why e dey follow sing na, now e don spoil this clean video for me 🤦🏽♂️😂

Thank you for posting the full video

I don't know why he always leave this song out while performing I too love the song man

I think say I get bad voice but f I’m MJ for where this person Dey

❤️🦅

The kind of goosebumps that hit me during this moment bro I almost run mad 😩

If that background sound na your voice… them suppose wipe you Oriamo cord cause whatttt😂

What a way to wrap up the show

Na me Dey swing my shirt beside that girl wey wear black near that Egbon wey wear face cap

That guy we dey sing for background wan spoil my ear ni.

@itzbasito “Star boy doing good” Werey no wan give eme free pr😂

Awww

My GOAT

@xdownloaderbot download this

Biggest 🦅❤️

@dammyminaj1 This is massive 🔥🔥🔥

Who dey sing for this video background sef😂

@heisrema if I hear any comparison from your fans I go send slap give you , idiot

🐐

He really party with us I swear

@JAY5OFX_II TIMELESS 🔥🔥

Thank you @wizkidayo ❤️🦅

That guy at the backround. Na rubbish e Dey sing jarey😂😂

This song ❤️

@xdownloaderbot pls download this

He has done music for everyone already. ❤️❤️
