Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨Wizkid Performing “Essence” 🦅 🇪🇸
35 Kommentare

Even Tems no deh perform this song again 💔

Bro nobody dey sing along dawg💔 Farkkk

This one no get ang hit song to perform again.

the fans were not having it , that was obviously so dry😭😭

@Ayandababatund2 Wetin this one de do 😂😂 this one na idiot

U go think say e tall like that,😂

“Them no know your gbedu” Very valid statement

Sincerely without sounding bad Wizkid is washed. He ain't got it no more. It is just pure fact I hope FC don't see this as hate

Dey no even sabi the song 😭😭 rca use radio spin wound this song

Dem no know ur gbedu again 😂

Burna will forever be respected !!! His Ibiza show was more lit than this shut jhoor

He thinks the crowd is enjoying that mid performance? 😂😂😂💔 Wizkid don fall off finish.

No body gree sing it oo😂😂

I was there shit was boring asf he should just retire

Finished artist 😂😂

This one just dey mumu himself for stage

Aura is too much 😩😍😍 Una papa no fit recreate this greatness🥶

Make he perform state of madness

Why e come da do like snake 🐍

Club artist 😂😂😂 Fc will look you straight in the eyes and tell you Wizkid didn't fall off As if he'd ever agree to perform for 75 people if not for low ticket sales 😂😂

Guy, this shit is boring as Fvk! No one is singing along too. Mhenn!

Which kind show be this

Nobody even sabi e gbedu . Shame

Cry babies everywhere 🤣 Ibiza wey them slap some people comot

Let it go lil bro

As Africans no too much there see as everywhere quiet 🤦🤦

Wetin pawpaw Dey do😂😂😂

Person talk say even Tems no dey perform the song again💔

The dj had to add to the song to make it fast lol

Even Tems no thr perform this song again

He @soft_life_0 What nonsense is this????? Una idolo dey shame me 🤣🤣

You go think say na he show oo gumbody too good for this guy body

Haters full this CS die.

Is this rehearsal?

Aura man ❤️🦅
Ähnliche Videos
🚨Wizkid performing “Come Closer” At Afronation portugal 🇵🇹 🦅
HYPETRIBE
432,159 Aufrufe • vor 2 Monaten

