Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wizkid performing “Ojuelegba” in Seattle 🇺🇸
352,068 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

😂😂 he should have stuck with pouring water and shouting yeye, this people don’t know your story 🤣

Ojuelegba is big than Ye right? 🤣💔

This is Una global hit Even dami duro will shake the whole place Imagine burna performing ye,the whole place go scatter Ojuelegba una

Omor them no even dey sing along ,How the mighty has fallen 💔

WoW people are fainting 😭😭

Greatest song of all time 😭😭😭🤣🤣 Ojuelegba is just a normal mid song Make God take who compare am to ye again

If ppl can compare Ronaldo to Messi,why won’t they compare this mid to Burna

Wiz fuck up Na Ikorodu dem Dey perform dis kind mid

Nobody is singing with him 😭😭😭

See his terrible performance and crowd reaction. No wonder he can’t go on tour because the experience will be horrible

Tell am make e play YE and see the difference

Add a global hit next time. Wizkid nah baba, he doesn’t even have a mate in stage performance

Which kind mid performance be that abeg

This guy too lazy

the ped0 don settle for less, wizshit is already in his No-Hit Era ... Now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

E dey sung for himself 😂

He has mastered the art of stage performance before y’all favs even think about doing music.

Greatest song of all time💔

Oga abeg rest go open record label ur time dn past na past glory de cover u u get lucky sayno be 2020s u start music

Bias aside, stanship aside, BURNA BOY is still one of the greatest performers Nigeria has ever produced.. The difference is clear!

Na the ojuelegba wey Fc Dey use make mouth be this👀😂😭 see as them quiet

🇺🇸 Big Wiz taking Afrobeats to the world. 🌍❤️

Overated mügu 💔 to watch him performance sef dey make me shame with how dead him crowd dey always be 🤦

E be like he don Dey beg for booking this year 😂😂, last year nobody been send am

People just Dey sleep 😴

It’s time for @davido to leave Afrobeat retire❤️❤️❤️🫶

This one fans go dey defend am like who wan die dey save am online him go go concert dey create Banting material for opps. Na this song una compare with ye?

🎤 Wizkid on stage is a different level.

Na this ojuelegba wey Otele wizkid fc said e big pass ye by burna boy?, oh pls.

The werey see as him fans dey compare ojuelegba to Burna boy " ye Na why him rush dey perform am 😂😂 he no know say nobody Sabi am outside Nigeria 😂😂😂

Big vibration 🦅🔥

