正在加载视频...
视频加载失败
Wizkid performs Daddy Yo at Afrofest plus , na once the crowd scream “Wizzy boy make me dance”😂❤️
71,523 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
30 条评论

He fucking knows how to introduce the next song😂😭😭that “what did they call me “alone crazy!!!!!😭

Omo him and tunes don too understand themselves

Why dem hate am be this 😂😂😂

"and they call me " 🔥🔥🔥 Dj Tunez bad gan

Guy DJ Tunez and Wizkid no fit leave their self , which signal wizzy give am wey in play daddy yo immediately in say they call me?

Crowd already knew the line before he finished it.

Everything he put he hands go well

God thank you for making me FC, wetin I for talk 😩

🔥🔥🔥

Different styles! What Dey call me 🦅

Goosebumps o 🥹

Everyone loves 𝕎𝕚𝕫𝕫𝕪

DADDY YO AT AFROFEST?! 😭🔥 The crowd singing along made the whole moment even crazier. BIG WIZ REALLY HAS THE PEOPLE IN HIS HANDS! 🦅❤️

Machala Jackson of our time 🐐😄

🦅❤️

BIGGEST ❤️

. @DJ_TUNEZ you baddd mannn Wtfff was that 🔥🔥🔥

Daddy yo ❤️

THE SECOND THE CROWD HEARD “WIZZY BOY” 😭🔥 AFROFEST JUST LOST IT! Wizkid really knows how to control a crowd. 🦅❤️

You nor go scream keh Wizzy boy make me dance 😂😂 🦅🦅

No bingos here 😂🤣🤓🤝

Omo DJ Tunez too gooddddddddd

Number 1 in the world 🌎

Wizzy boy let them dance nah 😂

Make una con learn from DADDY YO

Biggest Daddy Yo ❤️

God when me sef go attend this man show? He don dey old oo before he retire 😭🤲🏾

My favorite song for life

Baba be no Dey expect that jam

Biggest
