正在加载视频...

视频加载失败

Wizkid thought he is from another planet 🤧🤣🤣🤣🤣🤣

36,049 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

21 条评论

Splendour-d-real-1 的头像
Splendour-d-real-11 个月前

My guy been want turn to Nigeria Micheal Jackson forgetting say Davido and burna Dey 😂

George Eddeh🦅🏄 的头像
George Eddeh🦅🏄1 个月前

If he like make him go dey fry Akara for iyana idolo..Wizkid is the GOAT 🐐..Na music we dey do here no be streaming o

MALEYKUSH🥶 的头像
MALEYKUSH🥶1 个月前

Davido way link Cubana chief priest to president of France That guy get motion

Godwin ✝️✝️✝️ 的头像
Godwin ✝️✝️✝️1 个月前

If you are big you are big make dangote go meet wizkid too

wizkid fc 的头像
wizkid fc1 个月前

Nah Una papa sabi

Rubby Fx 的头像
Rubby Fx1 个月前

wiz Na Foolish boy Na 😂

Adewale 🤍✨ 的头像
Adewale 🤍✨1 个月前

Levels dey

MULTIPURPOSE GRADUATE😎🦅👑 的头像
MULTIPURPOSE GRADUATE😎🦅👑1 个月前

@meandmygodx Una just dey worry una selves over person wey no even send una😂

jboy 的头像
jboy1 个月前

Nobody cares, Dangote is a fucking human being, you Nigerians are just low IQ money worshipping fucktards

David Onyedikachi 的头像
David Onyedikachi1 个月前

Davido is a God, Finish.

Nazty Dadaz 的头像
Nazty Dadaz1 个月前

Pple wey dey craze

Bliss 的头像
Bliss1 个月前

Another reason why them no like am 😂 Nigeria celeb be want dey form gods, Davido scatter their plans 😂 Even giving credits to songwriters, na Davido make writers feel special 🙌❤️

Emm 的头像
Emm1 个月前

Na Wizkid matter go kee una

eyan wizzy 的头像
eyan wizzy1 个月前

He no get level

Chelsea Gibson 的头像
Chelsea Gibson1 个月前

I wonder ooo 😹😹

Blvckdude 的头像
Blvckdude1 个月前

Them craze

DonDNL 的头像
DonDNL1 个月前

Wetin wizkid dey find from your mouth?

BeylaryRdK 的头像
BeylaryRdK1 个月前

It’s crazy mehn

ITODO📿 的头像
ITODO📿1 个月前

So what’s the point after saying this..😏

Akin_Oloro 的头像
Akin_Oloro1 个月前

No point

DC 的头像
DC1 个月前

Hehe 😁

相关视频