Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wizkid verse stole the show 😂❤️ 🦅

220,320 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von Ada B.💕
Ada B.💕vor 1 Monat

This song suffer for my hand for 2009. My best song that year 😂

Profilbild von Big Man
Big Manvor 1 Monat

😂😂❤️

Profilbild von Harab DC
Harab DCvor 1 Monat

This is when Wizkid introduced carrot Jean to us 😂😂

Profilbild von The_first_1
The_first_1vor 1 Monat

Na this ein verse I de always wait for if I de jam this gbedu Starboy number one ☝🏼 ❤️🦅NBL

Profilbild von DML🇳🇬
DML🇳🇬vor 1 Monat

Wey bracket dey sef

Profilbild von Big Man
Big Manvor 1 Monat

Home 😂

Profilbild von DML🇳🇬
DML🇳🇬vor 1 Monat

💔

Profilbild von ThugLife💯
ThugLife💯vor 1 Monat

As usual

Profilbild von Big Man
Big Manvor 1 Monat

🐐

Profilbild von .
.vor 1 Monat

he also murder eldee on “never let you go” and durella on “gaga”

Profilbild von iveren
iverenvor 1 Monat

I was obsessed with wiz 🤭😂

Profilbild von ..
..vor 1 Monat

Later Igbo people go wan Dey hate on wiz…and my goat love their artists o

Profilbild von Scandinavian warrior
Scandinavian warriorvor 1 Monat

Carrot mouth trouser that year 😂. Ss2 days

Profilbild von geezer
geezervor 1 Monat

@OlamilekanChad This is the real definition of hold my beer

Profilbild von LE£
LE£vor 1 Monat

Guy wizkid no be anybody mate oo

Profilbild von Olazee
Olazeevor 1 Monat

Na my own starboy una wan Dey compare to that Atlanta guy Abi?😅 Una never ready for this country

Profilbild von Peace Johnson
Peace Johnsonvor 1 Monat

I appreciate the current era, and versatility. But music used to be so danceable in a way. 😭 Like it just made you want to dance. Not vibe. Dance

Profilbild von C🖤👑
C🖤👑vor 1 Monat

I'm always replaying his verse mehn!😩❤️

Profilbild von TOMan
TOManvor 1 Monat

Love this music that year

Profilbild von C_hibuike
C_hibuikevor 1 Monat

Baba wan collect song from their hand😂

Profilbild von Comebackid💲
Comebackid💲vor 1 Monat

You be real one for this jam 🔥🔥🔥

Profilbild von AY_DOT
AY_DOTvor 1 Monat

See song man

Profilbild von God is Good
God is Goodvor 1 Monat

@WizkidtheLegend I was there 😆

Profilbild von Big J
Big Jvor 1 Monat

I was in Jss2 at the time and we had our inter-house sport when this song was played.. there's this lady that whined to this song and at that time, I had never seen anything so seductive

Profilbild von Buike🦅
Buike🦅vor 1 Monat

I go take care of u girl girl

Profilbild von TUKAY DOLL$
TUKAY DOLL$vor 1 Monat

Delete this

Profilbild von Akiфak_6iX🤿
Akiфak_6iX🤿vor 1 Monat

Everybody nah popsy fan before the big bang split of Afro beat

Profilbild von Fake Fan
Fake Fanvor 1 Monat

🐐

Profilbild von my opinion
my opinionvor 1 Monat

Nah this song gangan made me love wiz

Profilbild von John Ponpon
John Ponponvor 1 Monat

Wizkid and bracket no wan gree for each other see flow

Profilbild von Onyi baby
Onyi babyvor 1 Monat

I was jamming to this song few mins ago😭😭😭

Profilbild von Big Man
Big Manvor 1 Monat

Goated jam. Fb

Profilbild von Onyi baby
Onyi babyvor 1 Monat

Done.

Profilbild von A.
A.vor 1 Monat

Too love that verse that year 😍

Profilbild von bilo design 🐝
bilo design 🐝vor 1 Monat

I too love dis song

Profilbild von Jaures 💚
Jaures 💚vor 1 Monat

I still dey play now sef

Profilbild von SholleyWeb3🦅🪖💙❤️
SholleyWeb3🦅🪖💙❤️vor 1 Monat

I dey jam am till today seee😂

Profilbild von Big_Power💪🏼
Big_Power💪🏼vor 1 Monat

Biggest Wiz 🦅

Ähnliche Videos