Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wizkid verse stole the show 😂❤️ 🦅
38 Yorum

This song suffer for my hand for 2009. My best song that year 😂

😂😂❤️

This is when Wizkid introduced carrot Jean to us 😂😂

Na this ein verse I de always wait for if I de jam this gbedu Starboy number one ☝🏼 ❤️🦅NBL

Wey bracket dey sef

Home 😂

💔

As usual

🐐

he also murder eldee on “never let you go” and durella on “gaga”

I was obsessed with wiz 🤭😂

Later Igbo people go wan Dey hate on wiz…and my goat love their artists o

Carrot mouth trouser that year 😂. Ss2 days

@OlamilekanChad This is the real definition of hold my beer

Guy wizkid no be anybody mate oo

Na my own starboy una wan Dey compare to that Atlanta guy Abi?😅 Una never ready for this country

I appreciate the current era, and versatility. But music used to be so danceable in a way. 😭 Like it just made you want to dance. Not vibe. Dance

I'm always replaying his verse mehn!😩❤️

Love this music that year

Baba wan collect song from their hand😂

You be real one for this jam 🔥🔥🔥

See song man

@WizkidtheLegend I was there 😆

I was in Jss2 at the time and we had our inter-house sport when this song was played.. there's this lady that whined to this song and at that time, I had never seen anything so seductive

I go take care of u girl girl

Delete this

Everybody nah popsy fan before the big bang split of Afro beat

🐐

Nah this song gangan made me love wiz

Wizkid and bracket no wan gree for each other see flow

I was jamming to this song few mins ago😭😭😭

Goated jam. Fb

Done.

Too love that verse that year 😍

I too love dis song

I still dey play now sef

I dey jam am till today seee😂

Biggest Wiz 🦅
