Loading video...
Video Failed to Load
Wizkid Via New IG Post ❤️🦅
137,901 views • 9 months ago •via X (Twitter)
31 Comments

This man don turn fire bender

Biggest ❤️🦅🌏

MACHALA JACKSON 🔥🦅

una no go fit tell me say una no see me for this video see the way i dey jump

Them don add sound effect

Old taker

The real MJ

I want someone to show me Fela with This crowd . He is the new Michael Jackson ❤️🙌🏼

See as opps tears just full comment section 😂💔…awon wereey gbo gbo 😂

Mavo suppose dey worship Wizkid 5x daily

Oya mk fela and e useless son recreate I won check something

Bigger than fela

Wizkid riding wave

But show no Dey important to fc na ,why’s he posting this mid ?

Wizzy Jackson in full effect 🦅

Man is living on old glory

Machala Jackson 😍😆

Wizzzzzyyyyyyyyyyyyyyyyy❤️❤️❤️❤️

@delightolu26400 There’s levels to this shit

Fela go tear ACL

Na only Lagos him fit pull this king audience 😭🚶♂️➡️

Handle my heart with care

🔥🐐

Better go sabi stage performance no be to just off cloth

Only one big wiz

OMO SEE AS I DEY GET GOOSEBUMPS 😅💗

🦅

The 🐐

So ?

FELA no sell out like this o.

Biggest everything I want to become and surpass
Related Videos
Sensitive content
Wizkid just liked this video on ig of “Wizkid girlfriend” 😁❤️🦅
honest30bgfan
326,818 views • 1 year ago
