Loading video...
Video Failed to Load
Wizkid x Farouk ๐ I wonder what Farouk is telling him ๐
25,876 views โข 4 days ago โขvia X (Twitter)
14 Comments

๐ตTรLLร ๐ต4 days ago
๐๐๐ซ๐ซ๐ช too like Farouk

รKร NATION ๐๏ธ4 days ago
He don roll special one for wiz ๐

NOCALLERID๐ฆ
โค๏ธ4 days ago
Backy don dey body

Swizzy Lanky4 days ago
The smile alone wey dey for everybody face go tell you how successful d journey dey go ๐ฅฐ๐ฆ โค๏ธ๐ค

Bigg Drizzy ๐ฆ
4 days ago
Make I go tie backy

Gabriel Maryann Ifeoma๐ฆ
4 days ago
๐๐๐

Realchioma๐ฉต๐ฉต4 days ago
Why is he dragging my idolo like that ๐ ๐

๐๐ฎ๐ฌ๐ค๐ข๐โจ4 days ago
Abi na album date he dey tell am?๐ค

๐๐ฒ๐ฐ ๐๐ช๐ซ ๐ฆ
๐ป4 days ago
He said I don roll the loud finish Na once baba burst laugh ๐ ๐

NTEE_โฟ๏ธ๐
ฟ๏ธ๐4 days ago
Farouk active

Chiraq Demon ๐4 days ago
I hear say na Farouk dey burn market give baba

Odoskid4 days ago
๐๐๐he sabi roll am well๐๐

Grace boi4 days ago
Hello

Buike๐ฆ
4 days ago
Baba special backy dey oo
