正在加载视频...
视频加载失败
Wizkid x Farouk 😂 I wonder what Farouk is telling him 😂
25,876 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)
14 条评论

𓃵TÔLLÛ 𓃵4 天前
𝕎𝕚𝕫𝕫𝕪 too like Farouk

ÌKÀ NATION 🎙️4 天前
He don roll special one for wiz 😂

NOCALLERID🦅❤️4 天前
Backy don dey body

Swizzy Lanky4 天前
The smile alone wey dey for everybody face go tell you how successful d journey dey go 🥰🦅❤️🤍

Bigg Drizzy 🦅4 天前
Make I go tie backy

Gabriel Maryann Ifeoma🦅4 天前
😂😂😂

Realchioma🩵🩵4 天前
Why is he dragging my idolo like that 😐 😒

𝐒𝐮𝐬𝐤𝐢𝐝✨4 天前
Abi na album date he dey tell am?🤔

𝓑𝓲𝓰 𝓖𝓪𝓫 🦅👻4 天前
He said I don roll the loud finish Na once baba burst laugh 😂 😂

NTEE_♿️🅿️🛄4 天前
Farouk active

Chiraq Demon 😂4 天前
I hear say na Farouk dey burn market give baba

Odoskid4 天前
😂😂😂he sabi roll am well😂😂

Grace boi4 天前
Hello

Buike🦅4 天前
Baba special backy dey oo
