ะะฐะณััะทะบะฐ ะฒะธะดะตะพ...
ะะต ัะดะฐะปะพัั ะทะฐะณััะทะธัั ะฒะธะดะตะพ
#WizkidDance mood ๐๐๐๐๐๐๐
295,000 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 1 ะณะพะด ะฝะฐะทะฐะด โขvia X (Twitter)
ะะพะผะผะตะฝัะฐัะธะธ: 9

We go too vibe seh ๐! DEC 18 wavebeach lagos ๐๐

One cold beer for that guy behind the camera ๐ ๐ ๐

Make sure you play Dance at your party non-stop for us on the 18th oh๐๐๐ฆ

๐ฏ ๐

I swear this guy dance pass 70% of girls on the comments section..๐๐๐๐๐๐๐๐ฆ โค๏ธ

This suppose dey contest for the best video on the internet RN๐ ๐๐ฅฐ Every sec of the video just dey muse me๐๐ค Wizkid kese dance na๐ฅ๐ฅ๐ฅ

who be the backup singer na๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Come that guy behind camera U wan collect song for big wiz hand ni cos wetin u Dey do๐๐๐๐

Tell the guy wey dey video make he drop aza, I want run 20 meter for am
ะะพั ะพะถะธะต ะฒะธะดะตะพ
Sensitive content
Kash is a whole mood๐๐๐๐
#FREEBANDZZZ๐
374,681 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 1 ะณะพะด ะฝะฐะทะฐะด
