Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Woah 😱 This is pure talent!! 🔥👏❤️ I'm speechless!

333,748 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Big Japhet◻️
Big Japhet◻️vor 1 Jahr

“There’s light at the end of the tunnel, I get trust issues so I carry my torchlight go” 🔥 🔥

Profilbild von Marine 🌊
Marine 🌊vor 1 Jahr

Story I can relate to

Profilbild von EL MASTER 🐼
EL MASTER 🐼vor 1 Jahr

“Hafa relax o You want collect my song” 😂😂😂

Profilbild von Temmy😎
Temmy😎vor 1 Jahr

“There’s light at the end of the tunnel, I get trust issues so I carry my torchlight go” This line smooth abeg

Profilbild von Okaku
Okakuvor 1 Jahr

Lol. My guy shock

Profilbild von The Big Ned
The Big Nedvor 1 Jahr

Name of the song and the girl's handle abeg.

Profilbild von Mikey of Abj
Mikey of Abjvor 1 Jahr

This two could be a duo and the impact could take them to the top! He should be more open cause she sef her eyes Dey music.

Profilbild von BIG-PROPELLER!!💚
BIG-PROPELLER!!💚vor 1 Jahr

There’s light at the end of the tunnel, I get trust issues so I carry my touch light go🤯💯

Profilbild von Hits blunt 🇺🇸🇬🇧🇬🇭
Hits blunt 🇺🇸🇬🇧🇬🇭vor 1 Jahr

If I owned a record label I’ll buy the song and let the girl record it again.

Profilbild von prosepina’s soulmate 🗝️
prosepina’s soulmate 🗝️vor 1 Jahr

Una comments too plenty to reply Abeg girls handle is @divinereo The guy no get twitter to my knowledge and the song is just a snippet But you can follow their ig Guy - _divewithme Girl - divine.reo

Profilbild von Hormorboy
Hormorboyvor 1 Jahr

Check this out guys pls help tag @KizzDaniel 🙏❤️❤️

Profilbild von Ragnar Shelby🦍❤🐍
Ragnar Shelby🦍❤🐍vor 1 Jahr

Feature that girl at the start of the song and let her carry the chorus ASAP

Profilbild von Fatboy
Fatboyvor 1 Jahr

E too tap …. Mak Jazzy comot boyspyce come carry this boy

Profilbild von Ej4_Ra 🐐
Ej4_Ra 🐐vor 1 Jahr

lol divine... stage name is REO on Spotify

Profilbild von REDD‼️
REDD‼️vor 1 Jahr

Just tell us say make we feel your bro tune, no dey tell me he doesn’t know abi una two dey crase? Make person no vex me this afternoon

Profilbild von AYINDE
AYINDEvor 1 Jahr

If 💯 was a Brother and Sister na so em go be. This two get talent die

Profilbild von Amy Lifestyles
Amy Lifestylesvor 1 Jahr

Play at 1.25x and thank me later

Profilbild von Mmili Of lagos 🤍💙🌎
Mmili Of lagos 🤍💙🌎vor 1 Jahr

Wow that's a natural voice, imagine if it enter studio

Profilbild von Pzonex
Pzonexvor 1 Jahr

I no wait make you blow 😢 boy you are too good

Profilbild von Mr Damex
Mr Damexvor 1 Jahr

GenZ and doing tongue like camels, i no understand 😂

Profilbild von Gee tee
Gee teevor 1 Jahr

I have a problem with this girl. Abeg, wetin she gain as she stopped him naw, depriving us of a sweet tune. This dude had only just begun and was ready to hit the highway before she shouted, " e don do." . Smooth transitions. Imagine when this is properly produced.

Profilbild von FINNIX♟️🖤
FINNIX♟️🖤vor 1 Jahr

Yall should give him a follow

Profilbild von LᗋRR𝚼ዛ🔥TꗟΞNꗟΞ 
LᗋRR𝚼ዛ🔥TꗟΞNꗟΞ vor 1 Jahr

“If I start to cry my momsy go know”

Profilbild von Admiral Debonair
Admiral Debonairvor 1 Jahr

Hustle and pray by Admiral Debonair on all platforms

Profilbild von TRIZZY 📊
TRIZZY 📊vor 1 Jahr

Make rema catch this song 😂 E go be another global hit for am

Profilbild von Kollinx
Kollinxvor 1 Jahr

Siblings support are the best!

Profilbild von Josh Cliff_LFC
Josh Cliff_LFCvor 1 Jahr

Patience and waste of time, the two resemble🥶🥶

Profilbild von Dive
Divevor 1 Jahr

This is my official x account TIKTOK: divewithme8 Instagram:_divewitme

Profilbild von BLAQID 🖤
BLAQID 🖤vor 1 Jahr

Find him for me!

Profilbild von gbsgn
gbsgnvor 1 Jahr

so as una post them without their handles, how people wan support them?

Profilbild von Oracle of Hard truth
Oracle of Hard truthvor 1 Jahr

Talent na water for naija

Profilbild von Elprado7🦅🇬🇧
Elprado7🦅🇬🇧vor 1 Jahr

@DONJAZZY @mreazi check these two out👀

Profilbild von THE FORTUNE GOD 🔮
THE FORTUNE GOD 🔮vor 1 Jahr

Why they de pretend ? lol… sweet melody.

Profilbild von Manny*Gee
Manny*Geevor 1 Jahr

Na Una plan am but the vibe lit ngl 🫡🔥

Profilbild von Captainjosy
Captainjosyvor 1 Jahr

@MavinRecords @DONJAZZY @Olamide raw talent

Ähnliche Videos