Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
women no be good people 😭😭
176,814 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
42 Kommentare

Give the man a 5-star rating at least, he’s delivering top tier live entertainment with the ride

i dash am money sef

As compensation for emotional damages!😂

Shaka You still Dey help am finish word😂😂 Eni ibi ni e😂 Say na ko jamo nkan nkan mo

😭😭

If the girl text am he go reply asap 😅😅 E pain am pa

person wey go still go beg her

You be bastard for those adlibs 😭😭😭😭

i dey help am ni ooo

‘ Obo e a gbona’ 😭😭😭

yoruba too crazy 😭😭

If that conversation go further he for burst cry walahi😭

wey he don dey sweat? 😭

@Alhaji_Dowat Shaka wicked pass the woman 😭😭 Nah you Dey help am complete the sentence 😭😭 You wicked gan

@9inegodd god if you no understand yoruba your life don ruin 😭😭😭😭😭😂🤣🤣😂😂

Na she lose but na you Dey convulse😭😭😭 You self no be better person. Na you Dey complete statement 😭😂

If she call baba e go still do😂😂😂😂

person wey go call her to beg her today

he just dey count, “one…two…”😭😭😭😭😭

😂😂😂😭

Lmaooo,there’s nothing funny about this. You guys have normalized cheating and I don’t think it’s fair to women🤷🏾♂️

😭😭he is not interested but she broke his heart

@n0thimagain na she lose but na him dey list point 😭.

@kanmi_xsn From his tone the matter pain am, he go grab am back if the girl come back

“Ohun lo se ara e” but pain full your voice 😂 Best adlibs of the year -Shaka

the thing dey chook am 😭

The egbon still dey Inlove ooo 😂😭

Make he sha focus on the driving

e pain am 😂😂😂😂

This thing pain am gan 😂😂😂😭😭

@EruditeMiles egbon adugbo dey cry inside😭

😭😭😭

my belle wan tear egbon 😭😭😂you still con dey ragebait ham join

😂😂😂 see as the fool dey cry, he go reach house dey misbehave, him wife go dey wonder wetin happen

🤣🤣🤣🤣🤣

older generation no dey ever dey honest for woman matter😂 na toh dey form merlin

E go far oo 😭😂😂

E pain this man guyyyy

@datibaboy 😂😂😂

@XtimesADE 😂😂😂

You just dey whyne am go 😭😭😭

I like as you dey help am complete his words 😆
Ähnliche Videos
Sensitive content
Bro women are not good people 😭😭😭😭😭😭😭😭
Elevated Banks 🥶🛜⚡️📶
1,005,672 Aufrufe • vor 1 Monat
Sensitive content
women so fine, I wish they were good people 🥹😭❤️
BiggBlaise
188,154 Aufrufe • vor 5 Monaten
Sensitive content
He found out she was cheating and confronted her on their wedding day 😭😭😭 Women are not good people shame
JAN VAN POTGIETER 💭🇿🇦
42,822 Aufrufe • vor 5 Monaten
