Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wonderboy to Machala Jackson 😂🦅
13,573 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Right in time😅

You didn't even allow it land 😂

Omo😂😂I was just in time😁

Thank you

Na en laugh make we laugh

Dont mind wonderboy

Popsy @wizkidayo any one I beg drop make we eat well. Na summer be this

This egbon wey sabi cause fight

Everybody dey hungry to hear Big Wiz😂😂😂

Wizkid isn’t retiring anytime soon…..in fact we’re about to witness another whole style of wizkid ❤️🦅

I swr and dis yr go soon end oo we go chop am anyhow e dey 🤲🏿

Wonderboy I follow you join this talk 😂🦅

Active fc 🦅❤️

I swear 😂

Abeg oo, make he loose guard am come oo

@TitusO47431 😂💯🦅

@_Sokowonci_ You be really wonderboy iswr Even if them never mix am finish we go chop am for here ….@Raymond09179836 @hypetribeng

😂

@wizkidayo 😂❤️🦅

😂😂😂😂

This guy 😂

I swear daddy @wizkidayo we need ham if even nah rough without mixing it sir we go chop ajeh

Thank God I still get my 2 goat, star boi n ororo big GOAT

😹

I too love the guy Messi x wizkid o can’t use them play oo🤍🤍🐐🐐

🤣🤣🤣

We don Dey hungry o 😋🤧

😂😂😂😂

Ajeh, dey wiii me 😂😂😂

This guy 🤣

@wizkidayo

I swear😂❤🦅

Dfkm🤣🤣
