Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Woo I love this man respond 😂🙆🏿♂️
38,351 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

😀😀😀… baba dey carry her reach there

Kolofar 😂

That guy na werey… na you chose to leave your husband house na, wetin concern boys for street

Lol.....na infidelity go wound una

I dey inside train dey listen to this with my AirPod, I just deh laugh out loud I didn’t realize people were looking at me🤣🤣

E bi like say make this conversation no end 🤣🤣🤣🤣 pls where is the remaining

Guy man clear her correctly. The 120k don go ..make she better collect the 30k first then hold side . Ask igbo men, sometimes business dey Tummble ....

Let’s hear the remaining nau🤣

I hope ladies that are planning to leave their happy marriage because of petty reasons learn from this . Stay in your marriage unless its life threatening

This egbon na big werey 😂. Na her profession be that. 😭

This man is crazy gan 😂

Normal Normal ba staged, the lady self na guy. Listen to the voice well.

Wey the remaining vn .. I need the story to finish fast fast

Dj play me Otilor 😭😅😂

Werey said nah the work she choose 😂

That guy’s response is goated 😆😆😆😆😂

No worry, me self go play to your vn and noodle 😂

Give us the remaining Voice note

The guy come dey respect her sef but she don dey threaten am and she fit no see the money collect again

The rest of the the video abeg 😂

@hybest01 Complete am

na dozo kompleto be this voice na🤣

I love this.😂

Where is the remaining part

Dis voice resemble Samu Larryyy own 😂😂😂

O fi obo jona 😂😂😂😂😂

@Dharmie_t

U know say u no go complete am why u post am

Na man Dey talk ?

😂😂😂😂😂

Wey d remaining vn na 😂

@zamanice09

That egbon no get joy at all

Response *

Omo.
