Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Woo I love this man respond ๐๐๐ฟโโ๏ธ
38,351 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

๐๐๐โฆ baba dey carry her reach there

Kolofar ๐

That guy na wereyโฆ na you chose to leave your husband house na, wetin concern boys for street

Lol.....na infidelity go wound una

I dey inside train dey listen to this with my AirPod, I just deh laugh out loud I didnโt realize people were looking at me๐คฃ๐คฃ

E bi like say make this conversation no end ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ pls where is the remaining

Guy man clear her correctly. The 120k don go ..make she better collect the 30k first then hold side . Ask igbo men, sometimes business dey Tummble ....

Letโs hear the remaining nau๐คฃ

I hope ladies that are planning to leave their happy marriage because of petty reasons learn from this . Stay in your marriage unless its life threatening

This egbon na big werey ๐. Na her profession be that. ๐ญ

This man is crazy gan ๐

Normal Normal ba staged, the lady self na guy. Listen to the voice well.

Wey the remaining vn .. I need the story to finish fast fast

Dj play me Otilor ๐ญ๐ ๐

Werey said nah the work she choose ๐

That guyโs response is goated ๐๐๐๐๐

No worry, me self go play to your vn and noodle ๐

Give us the remaining Voice note

The guy come dey respect her sef but she don dey threaten am and she fit no see the money collect again

The rest of the the video abeg ๐

@hybest01 Complete am

na dozo kompleto be this voice na๐คฃ

I love this.๐

Where is the remaining part

Dis voice resemble Samu Larryyy own ๐๐๐

O fi obo jona ๐๐๐๐๐

@Dharmie_t

U know say u no go complete am why u post am

Na man Dey talk ?

๐๐๐๐๐

Wey d remaining vn na ๐

@zamanice09

That egbon no get joy at all

Response *

Omo.
รhnliche Videos
This guy was really rude , tf ๐๐ฟโโ๏ธ๐
Qwenxo Owe Mogolo
511,375 Aufrufe โข vor 2 Jahren
