Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
WOOOOO! 😂❤️ BIG MOOD!
Комментарии: 35

dem say that ngga wey sell 5k units for US get hits pass olamide 😂

@notats3gs He never sit down finish another hit done enter 😂😂

Baddo go give obo 5up still dust am 😂😂😂 Pesin wey dem Dey Ti Dey challenge pesin wey Dey produce hit.😂

He’s cooking 😂

Na frog soup you Dey cook so Ogbafia?😂

Cooking Davido without mentioning his name 😂😂

Baba never lied @DJ_TUNEZ

Ogbafia sha dey ground 😅

@skels30 @DJ_TUNEZ you’re the Industry wahala not portable 🤣🤣

Them say person wey de buy song get hits pass the person wey de sell am omo 😬😬

I get the gist 😄😄 No cap 🧢

Me over @davido head😂

@kofibandit Number 1 Nah now I confirm say u don wake U fit help me cook frog soup?😂😂

In a tight settings Olamide wakere nii?

Hits plenty for ground no be mouth😂

@SlimzeyArt You dey use style cook abi 🫵🏿😂😂😂

You’re the dullest DJ in Nigeria. You lack common sense. No be everything you go involve yourself animal. Na you Dey bring disrespect to wizkid name most of the time.

Ogbafia Dey for ground

Dem go soon match you for ground

Lagos boys mood😂❤️🦅

OMO DJ TUNEZ COOK BAG OF BEAN WITH ONE CANDLE 🕯️😂😂😂😂

@DJ_TUNEZ I know what you’re doing oo 😂😂

😂……Person way they buy song 🎵 up and down dey use himself compare person way be talented see me see trouble 😜🤷♂️

tunez, this man😂😂😂

Omo balogun go just dey laugh 😂 for dj tunes to post this make David sha no talk again ooo baddo na baba I go still talk am today wizkid and olamide own the industry for now

So this one too na hit 🤭

Osaponpo this to remind you, Malo Wa....

Foool Hw many times you don play Olamide hits for ur show?

I can never forget this day 😭💔 I shame for you , you and ur Oga no later do something I say make I remind you hungry, Dj 😂

Na because Olamide say Wizkid na the greatest after fela na why obiyo Dey very pained 😂❤️🦅

Another Dj like TUNEZ na counterfeit 😂‼️

I see you DJ Tunez 💔😹

Davido con deh make me deh like wizkid omo that one just deh somehow broo

Nah the same Davido hits songs u Dey use control crowd for ur shows Ozuor Why u no play una segbene? Them use boot 🥾 kommot ur steez forever 😹 U Dey fear Baddest offline still dey fear ham online Fatherless children 🦅 E wa woo 😂

@WEHIGHSANDLOWS Big Tunez
